Smithjanetstore's Posts
Nairaland Forum › Smithjanetstore's Profile › Smithjanetstore's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
hahahahahahaha i don miss a lot of things sha |
Thanks mightyman anthony bawo ni yankee no lele padi mi, i know say u go dey busy jst halla me sha if u get time. |
@ house ill like to apply for france student visa, anybody with any information about it and what are the requirements and the tution fee is it payment on arrival or i have make payments before acceptance letter |
Thanks Mamacita007 why i no go like come yankee again kee HIGHEST QUALIFICATION OND ACCOUNTING its late here TRMW |
St. Ambrose University |
@Seunbunmi you won dey follow Ms Nas tackle me abi na wha for una dont mind her joor Ms Nas and Seunbunmi vs smithjanetstore, 2 vs 1 na only GOD go save me for this NL OOO prof ojap i need help oooo |
U don start again now, its been a longtime. where have u been, ur last post was how do i get to USA? hope you ve seen a bus at oshodi ![]() |
@inspector Kpolli i throw way salute, @reck-less dats y u reck-less na GOD go punish you for this (MBA IN NURSING) mogbe na which course be dis again ooooo @mummy yvete am not among those yeye guys wey dey lie ooo abg 8 yrs gap u know as he dey go now jasi |
prof OjaP na true talk now, no ooooooooo |
@ mummy Yvete you ve not been telling me anything abt those yeye 8yrs gap abg do something for me nw hahahahaha i don see my customer oooo, closing the huge gap ('05 - '13). |
i dont blame dem, i blame nigerian government i do stay in ivory coast for couple of yrs i came last yr to benin to pay my sevis fee i meet alot of guys paying thier own aswell a guy was even paying for almost 15 students it was very painful because what a loss to nigerian government |
Thanks imperiouxx those yeye agent don start again |
@OjaP gay-ish**.kee na wha for u oooo why dont ask me wht smithjanetstore is all abt and ill explain prof NL mama yvete its seems there is something wrong somewhere u jst like to dey take me rub am bigtime wetin i do u self, on a more serious note kindly come up with something good, i mean a good advice on how to fill those 8yrs gap abg |
sorry bro, this one will serve as lesson to those who are not ready speak out the name of thier skul nd make use of blablablabla uni... una don catch fire same everest kee a guy was denied because of this same skul and its seems was even telling the V.O that the d skul is an accredited uni b4 d V.O cuts in and said is one of the bad uni in USA and something like fraud as well am ready to speak out the name of my skul make i no go catch fire like fbi/cia ![]() |
FBI/CIA its gona be alright the visa is urs already why dont start praying and start thinking of a very good response to ur questions during ur interview for the V.O its seems u dont know u have only few hours to go not even a day. |
mama yvete misery land kee na wha for una abg oooo, if u have any good advice on this 8yrs gap kindly help me out i dont really knw what to do @OjaP thanks prof cool |
How is your cousin admission/Visa processing going? I am still surprised why you haven't told us about your admission but your cousin's...lol. Have a good day. Lol baba u be soji person now and u know as he dey go jasi, well the process is still on but it seems i told you abt his highest quaification OND accounting but na the filling of those 8yrs gap shit be the pblem am so confused on what to do men.............. am expecting a very good advice from you prof |
OjaP (HARSH MAN) u welcome i was thinking where have u been for a couple of days cool bro for dis guys response its fully loaded u one of the best nairalander with good advice correct info baba tuale.......... |
nairalanders kindly watch this video(My Oga At The Top (NSCDC)) on youtube there are many nigerians out there seeking for job with standard qualification but some people have opportunity by priviledge this man is very useless he cant even express himself fluently this is a disgrace to NIGERIA |
Baba ooo omo eko fulltime so you finally debe washere padi mi i saw ur interview stuff i was nt easy but u nake the VO down all corrects but na narrow escape you know am having the same pblem of few yrs gap baba i go still need u fulltime on what to do BEST WISHES |
@FBI/CIA responding to ur questions scares me alot (FBI/CIA) kee on this thread i dey fear oo bros best wishes for ur interview parole sha,try to be friendly and fearless and be ready for a solid response to ur questions by the VO dem yilori gan the visa is urs already u no go say amen |
VEX BIGTIME |
@Yvete mogbe na wetin i do u self u dey take me rub am bigtime, Hope he does not send TOEFL materials when they ask for GRE. this is bullshit |
@Seunbunmi 120$ its very expensive but i dont really have any idea why dont you tell ur school to send it via dhl they accepts payment on delivery i hope b4 the arrival of ur i-20 u go don run up and down to get the cash now, less i forget let me give another advice u might use other shipping method not EXPRESS that will be cheaper aswell but the delivery procedure migth last for couple of weeks while EXPRESS is for few days |
SMITHJANETSTORE IS BACK AGAIN uh uh uh!!! na who dey make una vex on this canada thread, i haven't seen the Canada thread b4, who be that guy wey dey make d gurus in da house vex @Bigfrancis21( mr gmat, gre, nd toefl materials) i got those toefl stuffs brah thanks alot but bros u go send materials tire i saw other people requesting aswell |
@Anthonymight yoruba and igbo na the samething we gather ni ..(with God all things are possible the visa is yours already...tell that to your cousin) i gbadun this talk like mad GOD bless u one luv |
@bigfrancis21 u just dey take us rub am i have nt seen anything in my mailbox like toefl materials kindly resend to smithjanetstores@gmail.com abg ooooooo |
@Anthonymighty oshe oshe ori e wa nbe good idea washere i tought you said u be omo eko fulltime , EKO ONI GBAJE OO ATI ILE YORUBA LAPAPO |
@OjaP] he has OND |
@OjaP hw far now u dey take me rub am bigtime kindly advice me on what to do to fill my cousins 8yrs gaps d last time we talkd abt it, am presently out nija kindly get back to me asap |
@bigfrancis21 abg i need toefl materials kindly send it to smithjanetstores@gmail.com need am urgently abg |
@Ms Nas go enter bus for oshodi now conductors dey call america america ![]() @yvete its seems u gbadun to dey tackle me na wha for una joor |