European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:29pm On Oct 06, 2022 |
Person talk say the jazz wey Pogba do for Mbappe na Ronaldo he go catch. And e fit be true o cause dem be de play together before. Lmao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:26pm On Oct 06, 2022 |
OJEEMAH: what’s your definition of doing better young man?
Scoring when your team is underperforming? Nah their joy be that. They don’t care if the team is winning. All they want is him scoring his trademark tap in and penalty. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:25pm On Oct 06, 2022 |
Lol. Na Karma dey deal with Pendu. E no fit even score tap in again. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:23pm On Oct 06, 2022 |
Iretii0511: Go dash am now. Wait until Argentina win the World Cup, e go clear for your eyes lmao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:22pm On Oct 06, 2022 |
Iretii0511: But he couldn't even make top 30 and you aren't ashamed. I should be ashamed that Messi has the highest number of Ballon Dor? Lol. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:22pm On Oct 06, 2022 |
Jokerman: Clever by Quarter.
Did Pessi win the ojoro ballondor by what he played at PSG, yes or no? Ojoro or not, e dey record say na him dem give. And he win am as PSG player. If he easy make Pendu do ojoro win am with him Juve form. Thank God for Perez for him life, he for no win the 5 wey him win. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:20pm On Oct 06, 2022 |
Iretii0511: And shamelessly didn't make top 30. Okay, make I burst your head. Next year Ballon Dor na Messi get am. He’s on form of his life rn. Sadly Pendu will be in Saudi by then. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:18pm On Oct 06, 2022 |
Iretii0511: But didn't make top 30 Is he the current holder or not? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:17pm On Oct 06, 2022 |
Jokerman: Lol... so Sarri wey never win any league until he meet Ronaldo, dem destroy too?
Well tell Pessi to win best player for another league first....  Something wey Juve dey win like every year, an Ronaldo spoil their winning streak |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:14pm On Oct 06, 2022 |
Jokerman: Compare their time at Juve and PSG... and let's see who did better or doing better.... Obviously as the current holder of Ballon Dor, holding the title for 3 years straight, Messi is doing better than Pendu. Even the national title wey una dey take abuse Messi he don win am. Messi is flourishing with his national team and Club. Pendu dey flop. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:12pm On Oct 06, 2022 |
Jokerman: At Messi PSG age, Ronaldo dey Juve... I sat compare them both at PSG and Juve I don compare them. At the age Messi dey win Ballon Dor, pendu was destroying Juve wey be champion for 7 consecutive seasons. After destroying them he run commot, come still destroy Man U |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:09pm On Oct 06, 2022 |
All the people wet talk say why Rashford and Martial go dey bench Ronaldo, oya come outside o. Penny no fit even score against Omo detergent lmao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:08pm On Oct 06, 2022 |
Jokerman: So he won ballondor because of what he played/is playing at PSG? You dey talk of wetin Ronaldo do for Juve but I no fit talk about the Ballon Dor wey Messi win because of wetin him play for Barca. You sef reason am, shey he make sense? Lmao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:06pm On Oct 06, 2022 |
kunlesehan: God bless you This is the Balon Dor current holder. For 3 years running, Messi has been the one with the title. If I be Ronaldo fan I go dey shame with all this baseless argument una dey bring lol
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 7:00pm On Oct 06, 2022 |
Jokerman: Compare Ronaldo atPessi age, when he was at Juventus Lol....I hope you know that Messi is the current Ballon Dor holder. Wetin we wan compare again? Chai!!!
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:57pm On Oct 06, 2022 |
Man Utd don score now Pendu go dey form happiness lmao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:56pm On Oct 06, 2022 |
Jokerman: If Mbappe no score, your ewure team no fit win match And na Messi dey assist the goals, something wey pendu no fit do |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:55pm On Oct 06, 2022 |
Guess who?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:51pm On Oct 06, 2022 |
Beverlyjean: No b only balon dor...na balon boo... deluded people... he will not even mk balon dor list ... Your people at home are deluded. Your Ronaldo is finished he can’t even farm against Omonia |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:50pm On Oct 06, 2022 |
OfficialP: Ronaldo is not finished, just that he's playing in the wrong team. So which team is the right team boss? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:49pm On Oct 06, 2022 |
Beverlyjean: Messi is finished, he now only scores minors If Messi is finished, Ronaldo is condemned totally. Messi is still scoring super goals but Ronald can’t even score his favourite tap ins. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:48pm On Oct 06, 2022 |
Kingsley10000: Yes he scored but they struggled against small Benfica yesterday  I talk am say some people no sabi watch ball. Even if you no watch am go check performance ratings. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:38pm On Oct 06, 2022 |
Kingsley10000: I talk am. Messi and Ronaldo are finished Lol...Ronaldo gayboys can’t do without mentioning Messi. Messi wey go win Ballon Dor next year |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 6:35pm On Oct 06, 2022 |
The pressure is getting to him. Baba wan turn Messi lmao. I remember when Ronaldo gay boys used to abuse Messi for playmaking  Even his free kicks na wash 
|
Fashion › Re: World's Oldest Model Carmen , 91, Poses Topless For Risque Magazine Shoot (pics) by Snapchat: 3:47pm On Oct 06, 2022 |
AndroidAI: You just confirmed that an amoeba has more brain cells than you. Your stupidity is justified. I wouldn't waste a minute more of my time on stupidity... You are dismissed! Go tell that to the morons who gave birth to you idiot. Next time you’ll learn no to come at me rudely. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Omonia Nicosia Vs Manchester United : Europa League (2 - 3) On 6th Oct 2022 by Snapchat: 3:43pm On Oct 06, 2022 |
Time for Mr Europa to arise. I’m guessing the Portuguese fraud would score 2 penalty kicks today. Penaldo for a reason. |
Fashion › Re: World's Oldest Model Carmen , 91, Poses Topless For Risque Magazine Shoot (pics) by Snapchat: 3:42pm On Oct 06, 2022 |
AndroidAI: That means they telepathically and miraculously gave birth to me, the second Jesus christ. Like I said, an amoeba has more brain cells than you. Call it whatever, the idiots gave birth to a mistake like you. |
Fashion › Re: World's Oldest Model Carmen , 91, Poses Topless For Risque Magazine Shoot (pics) by Snapchat: 3:37pm On Oct 06, 2022 |
AndroidAI: They conceived me by cuming without touching themselves? Seems an amoeba has more brain cells than you  With the lunatics you call parents, anything is possible. The idiots gave birth to a mistake like you. |
Fashion › Re: World's Oldest Model Carmen , 91, Poses Topless For Risque Magazine Shoot (pics) by Snapchat: 3:31pm On Oct 06, 2022 |
AndroidAI: I don't blame you, I blame your father for not using condom. This is how the idiots who conceived you did it lmao. You are a waste.
|
Politics › Re: Peter Obi. Screenshots On How North See Him. Photos. by Snapchat: 3:15pm On Oct 06, 2022 |
phorget: The two Obis recognized by those mofos are still from Igbo extraction so that's a win-win for the igbos. Hausa and Yoruba people dey answer Obi before? |
Crime › Re: See Lavish Anambra Big Boy Who Is An Armed Robber by Snapchat: 3:11pm On Oct 06, 2022 |
ruggedtimi: really? By the time america went to the moon how many igbo men were graduates? Life is not hard bro. |
Fashion › Re: World's Oldest Model Carmen , 91, Poses Topless For Risque Magazine Shoot (pics) by Snapchat: 2:55pm On Oct 06, 2022 |
AndroidAI: You obviously have no respect for your mother. Children of nowadays. Mitcheeeww... You dey craze. Go tell that to your useless parents. |