Celebrities › Re: DJ Cuppy's Graduation Party More Expensive Than A Brand New Lamborghini!!!!! by solopos(m): 8:27pm On Jun 13, 2016 |
dacovajnr: So make we die?..i bet my garri,sugar and Groundnut sweet pass all the food wey dem chop  Guy 4get o mak God change our story 4 gud nio,garri no reach d quarter of dat food... |
Politics › Re: Children's Day: President Buhari’s Message To Every Nigerian Child by solopos(m): 9:40pm On May 26, 2016 |
Oga buhari pls wake up,I tink say u don 4get say na middle of d year we dey nw so no dey talk abt 2016 budget,way we neva see any achievement 4 ur regime except increment in fuel price.Hapi children's day to all d kids out der |
Education › Re: UNIOSUN Best Student Got Mug As Gift (photo) by solopos(m): 7:50pm On May 22, 2016 |
sheunsheun: See the VC's tie self, like all those 700 naira ties  Aw much tie he suppose dey use an dnt 4get he iz govt worker dem neva pay der salaries |
Fashion › Re: Man Sags, Walks Into A Supermarket! I Think This Is Madness(photos) by solopos(m): 7:28pm On May 22, 2016 |
Johnjnr: The purpose of this thread is for the younger generation to learn from it and knw it does nt depict responsibility. Social media is what really influences the younger once. Were do u think dis sagging of a tin was learned? But mind u bro der is no kid here,so go show am to kids @ur area... |
Politics › Re: I Will Run For Office In 2019 - Femi Fani-kayode by solopos(m): 2:20pm On May 21, 2016 |
Dat gud sir,u can run 4 office but am sure office wil run 4u by 2019.The wahala u cause 4 ground neva settle u stil dey run 4 office.shio |
Politics › Re: Loan: Fayose Writes Chinese Government Not To Give Loan To Nigeria by solopos(m): 3:32pm On Apr 14, 2016 |
DEXTROVERT: Does
This
Fayose
Smoke
Only
Weed?? No b only weed he dey smoke |