NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:16am On Apr 23, 2015 |
sleekyonyx: Good morning e-house!
Trust u all had a splendid nite!
It's 12 (twelve) days to camp!
May *5 th loading!
Call up letters loadin.... 4 days 2 go!
Wishing u all a lovely day ! been waiting 4 dis... gud morn'n over thr |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 1:21am On Apr 23, 2015 |
mickey45: na u sabi, go n buy 1singlet. / 2k ehn! I just dey try help d person wey ask, wu b u?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:49pm On Apr 22, 2015 |
SO WE DID NOT MAKE 100 PAGES TODAY  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:46pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: y d face
U should b happy I said good as my lecturer naa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:37pm On Apr 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:36pm On Apr 22, 2015 |
leemah4u: no be 1 cook am, na spartoo tell am to jump inside cooking pot see quarrel  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:30pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: na wow o
Can't u mind ur business for real am trying |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:23pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: to hell with page 2000
Do ur worst sebi u kno say if I throw u my garri turner from here it go reach where u dey?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:21pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: as far as na from u eh I go like am
Abeg make am 200 na boy boy b dis oo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:20pm On Apr 22, 2015 |
leemah4u: na as erisegun take jump enta inside cooking pot come around let's talk more on that..  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:17pm On Apr 22, 2015 |
erisegun: amebo! Ki lo fe mo*solo makinde* eke! Oun ba e lo*shiorrrrrrr  only me? diaris Goduu oo in evrytin u r writing.. I go influence ur posting to Benue.. na fulani herdsmen go help me deal with u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:14pm On Apr 22, 2015 |
xray2: That guy get boo? Derbyman u get boo   |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:12pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: no worry me self must go that sabbatical
To hell with page 2000 no talk am again oo or.... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:10pm On Apr 22, 2015 |
erisegun: try get one eh! God go provide* or make Derbyman tell him boo to provide |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:08pm On Apr 22, 2015 |
leemah4u: erisegun a fi igba ti o te tan  ko ye mi oo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:50pm On Apr 22, 2015 |
erisegun: I knw my hand wee cash u one day*kontunu*  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:45pm On Apr 22, 2015 |
Owliver: ok sire. No vex sire gossip true true is bad.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:42pm On Apr 22, 2015 |
erisegun: show me pix or........ or u jump inside cooking pot  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:40pm On Apr 22, 2015 |
Owliver: mayb na the camp area get that issue then. Na hear I hear o no allow ur ears hear doz kind tins again abeg.. if dem hear am u cut them off |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:27pm On Apr 22, 2015 |
Owliver: someone wey serve there na hin tell me oh. Sorry sire if na your state  no b my state I skld thr and am thr rite now |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:18pm On Apr 22, 2015 |
Owliver: A moment of silence to those our brothers and sisters that will serve in enugu. I hear say na hill. No water to baff. Na pure-water dem dey take baff o  no talk am again make pesin no throw u somtin frm back...enugu na one of th best places to serve..  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 9:08pm On Apr 22, 2015 |
sparkleRed: Sleekyonyx and gracyel! I love those gals, give it 2 dem  I luv dem too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 9:03pm On Apr 22, 2015 |
tolustx: Shey na d topic wey una wan discuss or argue dis evening be dat? no mind...that papiwater spirit wan de enter dem again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 8:22pm On Apr 22, 2015 |
tolustx: Yes I believe so. I was told. But dat was afta I got lux. I didn't like d lux so I got Expansion and d difference I saw will make me buy expansion whenever I need such again. Not seen cardinal yet tho but I suspect dat it may even be better than expansion. hw much did u get th Expansion |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 8:21pm On Apr 22, 2015 |
mickey45: D vests are abt 1.2k Singlets. Abt. 0.9-1.0k na guess abi u don buy.. because dat price too low |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 8:19pm On Apr 22, 2015 |
sofdoc: Abeg whr dem dey sell am like dis? sofdoc: Abeg whr dem dey sell am like dis? sofdoc: Abeg whr dem dey sell am like dis? help me ask abeg |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 8:12pm On Apr 22, 2015 |
Ahmed4002:
To All prospective corp's members Batch A 2015 Thread
When we first talked to each other I knew we would always be friends . Our e- friendship has kept on growing And I' ll be here for you to the end . we all listen when some has problem And we help dry the tears from their face . You take away thwir sorrow And put happiness in its place .
We can' t forget the fun we' ve had Laughing 'til our faces turn blue. Talking of things only we find funny People think we're insane -If they only knew! we just awaiting our call up lettee
I guess this is my way of saying thanks For catching me when I fall. Thanks once again for being such a good e friends and being here with me through it all .
cc erisegun mzjaney Sugarbabekemi Gracyel kingphilip dassypearl smilingjimmy (leemah4u my boo) tolustx Electronzeez sleekyonyx sparkleRed Bunsky sofdoc sofdoc1 Walexsammy joyjoomla richybanky mayorsweet sirRiddy doublezero7 xray2 chidexSmokey pinkiepetite aishawensyTaiye4Christ spartoo nigerdeltaboi noordean femolala001 hopez456 tunesbabe jonzingmaster etc megawax8 sorry for those I can't remember their monicker. b of i had bought my Nysc bucket i wld hav shed some tears into it... like crying u a bucket |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 8:05pm On Apr 22, 2015 |
sparkleRed: U wan dey wear only one ni, u knw d one nysc will give u won't make sense sha I have anoda...tnx for caring  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 8:00pm On Apr 22, 2015 |
tunbebes: Abeg, does the original lux t-shirt have a pen in the pack? What's the colour? I think it's a bit difficult to differentiate th original frm d fake..I bought original lux singlets and there is a pen in th pack... check for a pin on th pack..th original has dat |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:58pm On Apr 22, 2015 |
Owliver: 1500 That's f^cking expensive. Ok after buying rubber shoes is there any need for tennis shoes? well my rubber shoes can also serve as a tennis. ..like multipurpose |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 6:37pm On Apr 22, 2015 |
Ahmed4002: Correct shoe 1500 Lux shirt 1500 Lux singlet 1200 Suxkz x 3 200
Short. 600 per one
Going back tomorrow sha na almost sae with me oo.. tho I never buy shirt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 6:19pm On Apr 22, 2015 |
Ahmed4002: Chai
Why yours cost bros na so I see am hw much u buy? |