₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,671 members, 8,513,083 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 12:31 PM

Toggle theme

Spartoo's Posts

Nairaland Forum › Spartoo's Profile › Spartoo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 69 pages)

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:37pm On Apr 22, 2015
tolustx:
Nwa 4 u o.
But na cat be dt sha o. Me I nur be cat and I even get oyeku again.
Confam ni. Aparti were.
na baba.lawo abi na baba.tawa do am 4 u
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:29pm On Apr 22, 2015
tolustx:
Buh wait o...That pant wey u talk, na pata u mean abi trousers?
Just curious and confused.
pata

na dis kind curiosity kill d cat oo
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:21pm On Apr 22, 2015
tolustx:

1. White polo ke. Baba , see soldier go pursue u, ur leg nur go touch ground as u go run comot d camp. Nur go buy polo o. U wan show say u get money abi? Contunu. Na round neck u go buy o. U fit buy 'cardinal' or 'Expansion'. Both 3-in-one. Those ones gud well well.
2. White socks. U fit get dah one anywhere. U fit wait reach camp sef and buy am 4 dr.
3. White pant. Abeg, wetin u wan take am do? I don tell u say soldier go finish dah ur yansh wit koboko. Abi I nur sabi wetin pant (for man) mean?
1. wen I say white polo u supoz kno say na round neck abi u don c white longsleeve polo b4 huh

3. white pant make everything rhyme naa grin
na joke oo
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:15pm On Apr 22, 2015
xray2:
Lool so you stingy like this
u no hear say dollar don rise huh
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:04pm On Apr 22, 2015
xray2:
You see? Where you see beer for my statement. Shows your as drunkard..... You no fit buy me apple juice?
if apple juice be ur favorite u jst cary apple com frm house I go buy water wey u go use soak am

grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:00pm On Apr 22, 2015
xray2:
Atleast 2 bottles per day na as your main guy grin
my doctor say make I no dey drink beer
my pastor say make I no buy beer for pesin undecided
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:56pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:
Bros nah em go sweet pass oh. E go make sense dye. If 2 say mama EvE and papa ADAM no chop d fruit wen dem say make dem no chop. Shey u 4 no dey NAKED
but dem chop d fruit naa and our eyes don open..

eve eve eve chaiii!!! eve
y u chop fruit naa cry
ordinary #60 apple u no fit go market buy
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:53pm On Apr 22, 2015
xray2:
Shut up there! And E dey sweet you for mouth. Well, the money too much grin.. When we get to camp.. No forget me in your mami market Kingdom oh
grin make I spend come spend moni for ur big head abi undecided

I de do election campaign huh
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:51pm On Apr 22, 2015
tolustx:
Dah one don happen sha. N anoda one u nur go allow make dem gba u again. So wetin remain wey u wan buy?
cry white polos white socks and white pants
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:49pm On Apr 22, 2015
xray2:
How you go buy rubber 1200?
na 1500 oo....
but na a very fine one shaa
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:46pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:
@ All. Imagine say NYSC board just agree 4 dre meeting say dis year no corper should wear kaki and also no wearing of white and white. Say make all corpers dey NAKED 4 camp. Menh aw e 4 b. I bet u it will b the sweetest ever. At least we no go waste money buy clothes
wetin wan make dat kind camp sweet ehn huh
doz gehs go dey watch ur balls swing from side to side as u dey waka ehn huh

if na so I no go gree go camp oo..
I go jst tell dem say I get belle make dem exempt me
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:42pm On Apr 22, 2015
rubber ahoes #1500 cry
3 shorts #2100 cry

chai!!! chai!!! I spend money oo

I feel like crying cry
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:34pm On Apr 22, 2015
th thread slow today oo..
where all of our tailors naa

angry
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 12:44pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
y I go vex boss

Oya collect hug
deeper life hug oo
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:31am On Apr 22, 2015
kingphilip:
y u quote me
no vex
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:41am On Apr 22, 2015
#nowplaying

Owo ni koko - Davido
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:28am On Apr 22, 2015
kingphilip:
u forget d line ni
na old age cause am
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:03am On Apr 22, 2015
kingphilip:
na me de keep ur body busy ba


My nyt was great
Hw about urs
hmmmmm
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 9:17am On Apr 22, 2015
kingphilip:
na Stamford bridge to Old Trafford sure pass so dat I go escort man u home after their Sunday defeat
bad belle dey wori u
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 9:15am On Apr 22, 2015
kingphilip:
hw them go gree wen u no sabi throw punchlines
I no b boxer oo...
I no sabi throw punch
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 8:07am On Apr 22, 2015
Walexsammy:
leave those old innocent pple out of dis..nah u dey do urself tongue
sad
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:56am On Apr 22, 2015
Walexsammy:
nw I understand why u're booless tongue
I believe say na my village people dey do am sad
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:37am On Apr 22, 2015
Ahmed4002:
erisegun
mzjaney
Sugarbabekemi
kingphilip
dassypearl
smilingjimmy
leemah4u my boo
tolustx
Electronzeez
sleekyonyx
sparkleRed
Bunsky
sofdoc
sofdoc1
Walexsammy
joyjoomla
richybanky
mayorsweet
doublezero7
xray2
chidexSmokey
pinkiepetite
aishawensy
Taiye4Christ

and everyone on the thread.
sorry too much mention


everything changes & nothing stays same but aS we await our call up, one thinG dOes
reMain i wAs with you befOre & will be till
the end nUthin cOuld eva replaCe our e-friendship on prospective corp batch A 2015.

surely you guys rock.
ROCK KEE
hw dem take b rock huh angry
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:36am On Apr 22, 2015
Walexsammy:
ah don dey fear uu, chai, ah don dey even pity ur e-boo
I nur get e-boo oo..
dem no wan gree 4 me
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:31am On Apr 22, 2015
kingphilip:
of what
hangover of monkeytail mixed with raw skunk
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:04am On Apr 22, 2015
kingphilip:
sure now I go inform u

Hope u go fit jog come buy ba
na my area b dat
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:03am On Apr 22, 2015
kingphilip:
u min say u self de go ba

I trust u boss
7

na stream 1 sure pass naa..
if dem no gree me go I go go my village stream grin..
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 7:00am On Apr 22, 2015
kingphilip:
I'm not in lagos jor


Suggest a beta stadium in London
owkay.. oya do Stamford bridge to Old Trafford...
when u reach thr help me check if dat akara woman don come out
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 6:58am On Apr 22, 2015
kingphilip:
I de sure say na stream 1 I de o


I no know about u
no mind men of little faith
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 6:55am On Apr 22, 2015
kingphilip:
gimme full gist
practice how to run 500km everyday start with iyana ipaja to stadium
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 6:53am On Apr 22, 2015
gud morn E-fam..
hope ur nite was blue..
I dreamt of camp oo
ouch!!! dis morning wood is too strong
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 6:51am On Apr 22, 2015
kingphilip:
u sure of this
stay thr

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 69 pages)