Specialbobby's Posts
Nairaland Forum › Specialbobby's Profile › Specialbobby's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
No need for protest again na This one na just waisting of time |
Hhmmmm naija police in the news again for what they know how to do best
|
After all the sleep way you no sleep and precious nkan way you don give baba Now u no wan receive brain make u take spend the 419 +blood money abi Thunder is coming for u anyway. |
So person no fit even make call and concentrate in Peace again abi Na waoooo But that girl self too package the thing #kini nkan na nkan ti won LA paaaa. |
Oboy that I run pass my leg If you see only me dey race inside bush I run leave that babe her fada come our house #lolzzz but eh don tay |
I am one of thos senior advocate of jungle justice #if comfimed let him face his Waterloo |
This see cheap lies ooo my God pls no let me grow older than my village people oo abeg |
But skibo wait ooo this wizkid be like a won elekuru of Ibadan sha #oloriburukuwizigid |
Oboy that kpekus go suffer today |
Village people don follow this guy go Thailand Rip anyway |