Specialzobo's Posts
Nairaland Forum › Specialzobo's Profile › Specialzobo's Posts
ikekings1: Lol @special zobo.. Which kind name be that? Abi names don finish?..my bro naso I see am...no swt name left to pick from,so make I dey manage the one I see |
Mondisweets: im flat like ironing board |
Idowuogbo: Ok... Wait make I post am again, alert me when ur ready...hehehe, oya offload am sharpaly |
![]() Mondisweets: please when did i grow balls?.lols so ur a gurl?why you dey talk abt another woman yansh na :- oya show me ya ikebe make I see wether you are loaded |
Idowuogbo: Konjinus, yansh plenty for sexuality sec, stroll go dat side abeg...na your own dey hungry me,I dey like sturbborn gals |
Mondisweets: konji dey catch u..your left ball der! ![]() |
Idowu show us the yansh na...this one everybody dey ask for ur picture,me na bakkasi I dey interested on I no wan see face |
Mondisweets: See yanshwere dey yansh?meself wan see |
Wer the pictures,I don show!oya all you ladies viewing these thread make una begin sample sharp sharp..no time for too much talk |
. |
.. |
Op where the fideo na?I wan see how prophet carry dey shine Congo... |
[quote author=Rhino.5dm]See this toad. Here in PH I personally saw two headless bodies of stubborn grasshoppers like you after the last weeklong events by the native ikwerre people. They warned everybody to stay indoors. What happened afterward? nothing. You can keep mouthing as long as you are doing it behind your keyboard.[/quote]..lol which ikwerre festival are you talking abt?you saw two headless bodies and conclude dat dey were killed because dey were sturborn...pls come up with something better... |
gurnam: Yes what happened? The Hausas tried to make noise...they were mercilessy dealt with in Shagamu ...but the govt came in to rescue them as usual.. Boy stop spewing trash,did the riot happen in shagamu alone..or you 4got what they did to the yorubas in kano.. |
Polio: I am sorry for you.. guy relax notin dey happen..you think they would go free if they kill somebody because of dis oro festival..may be you have 4goten what happend in 1999 when dey killed an hausa woman cause she saw them..be like say you no knw say craze man get people...you go kill person go free cos of oro, I laugh in chinese.. |


