Stanleyobio's Posts
Nairaland Forum › Stanleyobio's Profile › Stanleyobio's Posts
1 (of 1 pages)
Una just want make this money circulate within Una.. Poor man don't suffer for this country no need small. |
Na God dey run am ! |
Omo e no easy oooo, we dey rough am dey go. |
1. Change am for am.. 2. Call sodiiqii the carpenter make her buy cancher and padlock so you lock the door behind you. 3. Allow her into your room and change her oil. My 2 cents, thanks and God bless. Make I find coke and egg roll chop for this hot sun, matters too plenty wey I dey resolve. |
1 (of 1 pages)