Star01's Posts
Nairaland Forum › Star01's Profile › Star01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 120 pages)
did that @ work ever done that? |
chamillionaire |
thats a TAKE HOME assignment, try to meditate on it then come with the answer latter in the day |
acidrop:if u grwon then u no what am talkin about |
acidrop:till u get ungraded to MAJOR level, then amma have rest of mind, and show u my pix |
omo amma suspend this CASE 105 till next time, i need to crash in bed, i dey go six flag 2moroow, latter dude |
am telling u girl, its rampant now adays, its better u go on a date with gentle ,goodlooking guy, rather than minglw with lunatic and a SEX ADDICT |
acidrop:my pix?hmmmmm, i dont have any now, but but but, when i go aouth africa amma take one, just be patient iight |
OgidiBoy:were u think say i fear, homie man i aint intimidated i do my thing dude, i come whenever i wanna iight |
NOW I SEE say u get VIP for KIRIKIRI even then sabi u for maximum prison in abuja, how come u reach CHANGI again sey na this wayo wey u dey play na hin take u there, or u steal agege bread again? |
friends are enemies , but star aint am a treasure |
Sexyabby:SAY IT OUT LOUD U IIGHT |
OgidiBoy:ole omo ole, u won take am away ole SHINA RAMBO @ACIDDROP better be careful, that boy is PREDATOR, pls be extremely care ful, cant u see his name, OGIDAN |
south african, why u asked? |
SEE MUMU i dey places wey pass chanchagi or wetin u call am, na this place ooooooo, i no remember but na sosoliso wey carry us go, infact hin fine pass london, i sure say u no fit reach am, cos the money wey u dey make for vulcaniser if u gather am 2gether till next decade u no fit, omo i weigh pass you oooooo, no dey dare me |
abi were sleep with you, or u and craziness dey chop 2gether, @topic u be like SHINA RAMBO |
they are treasures when they respect ur personalty |
@acid dropmy wallet, me i no get wallet , i keep my money in my truck, @topic hmmmmmm, my EX is far better than you OgidiBoy:and who u be WAYO boi, why u dey cross road like blind man, u no dey read topic b4 u enter abeg oooooooo |
i aint a black niether i am a white i fall in btw the two, so am neutral 50 cent and tupac they mastermind of GANGSTAS |
sister minute wetin be ur own, abeg make i use my conk hydrolytic acid bath dis thug wey dey run hin mouth like gutter, now hin go no say KHAKI NO BE LEATHER , WHEN i chop hin rod n two soccer balls finish |
omo no am am to that level MY UNCLE, u no no thr current thug for ibdan na hin be my uncle even TOKYO hin be my in law sef, so chairman i get shankisa as backs up, no paly wayo with me unless chop chop go chop ur ROD underneath |
all sort of immoral acts.evil acts full the hands of blacks, now tell me why it dosent suck, ? hmmmmmmm always care if no 1 do |
in AMERICA in as much u aint 21 u still a minor we might still go out but be careful iight |
the TOPIC has been BURIED no more comments, thank you have a good day |
dont think so i know u care, but i care ALWAYS |
WOuld HAVE ASKed U OUT ON A DATE BUT u still a MINOR lol |
acidrop:he's not the 1st and aint gonna be the last, @ least he wasnt convicted in doing those, then who the heck re "WE" trying to accuse him wrongly, please let the argument be buried and let start a new topic AKON IS A ROCK STAR |
omo i read book pass u, i graduated 4rm EDUCATIONAL CENTRE, na u no get education, i dey sureeee say that vulcaniser wey u dey doo.don pass u , i fit get u machineeee for cheap price thou |
i knew u were hiding ur feelings, hmmm thak GOD u "care" |
acidrop:i had my BINOCULAR on, is it 7 on each side , or simply 1 |
davidylan:should i?, ok, its slutty slut who looks @ porn 24/7 lol |
"if u live u 50 cent" then change UR FIRST NAME to 30 cent" |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 120 pages)

, or simply 1