Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,135 members, 7,863,949 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 09:28 AM

Naija English! - Forum Games (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21658 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by busygirl(f): 1:08am On Apr 21, 2007
rEALLY, U DEY ENJOY!
That's so more than enough time to study
Re: Naija English! by lalaboi(m): 1:14am On Apr 21, 2007
yea yea! d real work starts in my second year!
Re: Naija English! by Nobody: 4:43am On Apr 21, 2007
Lala, so wa?
Re: Naija English! by star01(m): 4:44am On Apr 21, 2007
if he no dey koo, abeg vamus joooo, go find ur level u weee for this category, omo u small men
Re: Naija English! by Nobody: 4:53am On Apr 21, 2007
grin grin grin your mouth be like pigeon own. u just like make u dey talk sha. Abeg go find job.
Re: Naija English! by star01(m): 4:54am On Apr 21, 2007
WETIN DO conductor, u dey yarn opata pure water boi, or wetin dey worry u sef.sey na craze or na u dey worry craze?
Re: Naija English! by Nobody: 5:11am On Apr 21, 2007
who get agbero time? omo olokada wey no get life. Abeg 2day na my Happy day, grin grin grin
Re: Naija English! by star01(m): 5:14am On Apr 21, 2007
omo chairman made 1000 DOLAPO c2day , so na who dey happy pass, shey person wey make 1000 dolapo or person wey buy 2 door tricycle
Re: Naija English! by Nobody: 5:16am On Apr 21, 2007
abeg go vote your president Starmaniac! i know u for real. . . . . . .  u are one  smart guy! grin grin
Re: Naija English! by star01(m): 5:17am On Apr 21, 2007
omo chairman dey chop dolapo here n there, abi u won chop vmmmmmmmmmm ike ni imu eee, we go cut am into pieces ni, omo iya sandi
Re: Naija English! by Nobody: 5:22am On Apr 21, 2007
omo Baba sulu . . . . . . . . . . . . . . . sulu Gambari
Re: Naija English! by star01(m): 5:24am On Apr 21, 2007
i beg close that ur stinky icky dirty mouth, hin dey smell like rotten tomato, abi u no dey brush ni , abeg u small for my level men, na u and my junior borther dey the same level, omo ur level smalll
Re: Naija English! by Nobody: 5:26am On Apr 21, 2007
Star! u no get polling booth job? better go get one, i fit fix u up with one if u need. . . . . . . . . . . . . just yarn me. Omo Baba councillor
Re: Naija English! by star01(m): 5:31am On Apr 21, 2007
omo i read book pass u, i graduated 4rm EDUCATIONAL CENTRE, na u no get education, i dey sureeee say that vulcaniser wey u dey doo.don pass u , i fit get u machineeee for cheap price thou
Re: Naija English! by Nobody: 5:40am On Apr 21, 2007
U lie, u na Educational Centre u go, virtualy equivalent to nothing, me, i reach Technical school and i fit well for my Vulcanizer business. i get money pass some of dem Uncles sef grin grin grin
Re: Naija English! by minute(f): 5:41am On Apr 21, 2007
u guys wont kill mii with laughter today.
Re: Naija English! by star01(m): 5:43am On Apr 21, 2007
omo no am am to that level MY UNCLE, u no no thr current thug for ibdan na hin be my uncle even TOKYO hin be my in law sef, so chairman i get shankisa as backs up, no paly wayo with me unless chop chop go chop ur ROD underneath
Re: Naija English! by star01(m): 5:44am On Apr 21, 2007
sister minute wetin be ur own, abeg make i use my conk hydrolytic acid bath dis thug wey dey run hin mouth like gutter, now hin go no say KHAKI NO BE LEATHER , WHEN i chop hin rod n two soccer balls finish
Re: Naija English! by Nobody: 5:50am On Apr 21, 2007
Abeg STAR, dem Uncles and in-laws, na dem be orginal Chairman o, I thua, but u u suppose don dey Changi Hotel now, if u get this kain folks
Re: Naija English! by star01(m): 5:54am On Apr 21, 2007
SEE MUMU i dey places wey pass chanchagi or wetin u call am, na this place ooooooo, i no remember but na sosoliso wey carry us go, infact hin fine pass london, i sure say u no fit reach am, cos the money wey u dey make for vulcaniser if u gather am 2gether till next decade u no fit, omo i weigh pass you oooooo, no dey dare me
Re: Naija English! by Nobody: 5:55am On Apr 21, 2007
Changi Hotel na Ancient prison o. . . . . . .  . . he pass some Aso-Rock chalets sef, no be there i dey o
Re: Naija English! by Nobody: 5:56am On Apr 21, 2007
omo if una get opportunity to enter for once, u go rejoice, u no go wan commot again. Life don better be dat
Re: Naija English! by Nobody: 5:59am On Apr 21, 2007
He dey possible make your Uncle gbemu fit send u enter that kain place grin grin grin
Re: Naija English! by star01(m): 6:00am On Apr 21, 2007
NOW I SEE say u get VIP for KIRIKIRI even then sabi u for maximum prison in abuja, how come u reach CHANGI again sey na this wayo wey u dey play na hin take u there, or u steal agege bread again?
Re: Naija English! by Nobody: 6:10am On Apr 21, 2007
Men no be da kain thing like agege bread fit carry u enter, if u want enter, na very serious crime u go commit in a very sensitive place, so to say. U fit kill for prime minister's crib. ur own don better be dat
Re: Naija English! by star01(m): 6:11am On Apr 21, 2007
omo amma suspend this CASE 105 till next time, i need to crash in bed, i dey go six flag 2moroow, latter dude
Re: Naija English! by Nobody: 6:21am On Apr 21, 2007
Magic mountain? iight see ya
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:20pm On Apr 21, 2007
zumzums!
Re: Naija English! by star01(m): 6:58am On Apr 22, 2007
gon sonnnnnnnn omo olokada
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:14am On Apr 22, 2007
What a life
Re: Naija English! by star01(m): 7:26am On Apr 22, 2007
its lalaboi, the galvarnishing life of AN OKADA MAN
Re: Naija English! by chiegemba(f): 7:28am On Apr 22, 2007
@star01; ? Probably i should start restrictin your movement! grin

@9ja4eva; Am sure u agree with me wink

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (28) (Reply)

Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / - Will You Be Game - / 80% Of Nairalanders Will Fail This

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.