Starboy15's Posts
Nairaland Forum › Starboy15's Profile › Starboy15's Posts
1 (of 1 pages)
na una get time 2 snd am pizza n gold watch.only me na rope,penknives,daggar nd insecticide she go get as gft.mtcheeeew. |
Acidosis: is he a muslim ?.wat planet r u frm.does his religion matter wen he comes befor justice?.he was served with the same plate n cutlery he used in serving others. |
abeg free my guy joor,if that woman get small sense she 4 hide face bt dat no mean say my guy do gud oh.d book wey dm send am 2 go learn 4 skul na im I.T be that.peace |
D boy na starboy high on conji settings.d techa just day flow mk she lie say she no feel am. |
1 (of 1 pages)