Starboytwo's Posts
Nairaland Forum › Starboytwo's Profile › Starboytwo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 267 pages)
KING OF SONGS. THIS GUY IS THE CHOSEN ONE... 👑OBA ORIN. OLOLADE MI ASAKE |
Abeg go sitdon thief... All ou money wey una thief chop na him stiffle our development... ole. Barawo. |
tunjijones:Abeg make Nigeria est small, no be everyday we go dey hammer am...🙏🙏 |
Omo na lookman i come watch ooo, whats happening? make dem no score all the goals finish na. |
maidaboi:Really, im coming for you soon enough... |
Drop like manna from heaven? Or drop as Yahoo related? Or drop from person pocket/purse I no understanding the drop?? |
I will never forget brother Yusuff, always sending me to go and buy beans from "iya kola food canteen" when i'm playing ball. He would quickly call me, and asked me to run, he dey always vex me. Its always beans.. He will never buy rice... beans,beans,beans... Sometimes before i come back, dem don beat my set. Agony ![]() |
All I know be say I be pure blood…Pure Yoruba First class blood. Na Yoruba be the chosen race. My belief,nobody go tell me my own belief. |
lbrichman2:If i see Chele fly bike, i go gladly pay from my pocket. I like the man. |
I really need to leave this 10th position, it's looking like my house. @Banky wetin happen nau?? ki lode? you no focus ni ![]() Position #8 and 9, watch your back, i'm coming for that spot.... #FPL
|
Make them run before people catch dem chop, |
Everyday we are inundated with these stories, everyday. When, I mean, when gan gan will (we) the East start mining these huge deposit for the betterment of the people. Can’t just have the huge deposit and be telling stories all year round. I’m tired of the same rethorics. |
omo i no fit stand naked woman ooo... Oko ma le ni straight. emi okonga ![]() |
Who get time to dey check anything ![]() I wish everyone can be like me. Even my blood wey dey Canada, na she call me whatsapp on christmas dey para for me say me i nor dey ever call person....Ahh sorry no vex... |
My Nairaland brothers, Oya ooo. Food don don. Make una do the needful. And them fine shaa, eiya… I like that one wey be 40, but I’m sure big bros them for here will be more experienced to handle her. |
So what do you want us to do for you like this? |
Honestly, theres no point wasting money for elections again... They should just allocate the money for somehing else or just share for all of us... |
jail the bastard. |
I feel so so proud.. one love. ![]() |
RealLordZeus:Nah, i think i support kobo on this one(strange )but i see her angle....1-The wife didn't birth the 2 girls. 2-She has made her stance from the beginning, even with relative etc 3-And most importantly, she has yet to have her own children 4-The girls mother is still alive So you want to dump 2 girls on me, when their mum is alive and i'm yet to have mine, meanwhile i have told you from the beginning i dont play like that. The girls are the husbands problem, not the wife... Heck, she has her own battle, please lets forget woman bashing for a minute and judge fairly.... Are you telling me in Europe or America, the husband will just dump the children on the wife, make she dey do nanny?? Person say she no want another woman pikin for her house, you wan dey force her or victimize her... Going forward, The man self is all to blame, and if i'm God, i will hold him responsible for whatever "anything" the wife does to the child, they are YOUR PROBLEM, not hers. Or you want to tell me she will starve her own kids she birthed? not possible... Men, becareful.... If she is good to knack, then you better carry your cross... 2 kids. you no marry their MAMA. you come dey post for Nairaland make we help you bash your wife.... my hand no dey that one... I have 2 sisters, i love them dearly and i wont support these kain arrangements againts them... God forbid.... You are the bad person sir, inconsiderate. not your wife... |
Top 9 |
Death death death... Mass death everytime. Someone should be sued... Workplace safety is non existent. |
Message has been passed... Do with it your wish... |
Good afternoon my seniors.. I want to do some upgrades/makeovers on my 04 accord. Can I get bumper with space for fog light? Apart from the usual bumper?.. I checked YouTube, I love most of the Mods I see there, will I get them in Ladipo or our markets here, I’m just seeing EBay, Amazon etc. And has upgraded an EOD? Or who has an idea on what new thing I could add to give it a face lift. Thanks |
I feel sorry for him. But to be honest,I’m not entirely sorry… wetin you dey go do for South Africa ![]() Wetin do Lagos. Wetin do Abuja… Na wetin your eye want, he see. Bye. |
Abeg forgive them, na Val... |
iichidodo:at all. 5 naira no dey their akant… |
LUKU God go bless that guy who lay that pass for lookman... look man, thats a great guy..he could have been selfish.. |
Lionessza6:Rest Lion, rest... You win...I no get strenght.. You already said the punchline, we both hate one another... Nothing else to add. |
Gajagojo:You don’t lie at all when you say they mix with the Nigerians of their level… I’m this, I’m that, on top white man land… Sizwe Bansi is truly dead 🤦🏾♂️🤦🏾♂️ |
This is one of my best threads....i basically come here to relax and learn stuffs.. So much useful informations Meanwhile, i don park my EOD since November, make i rest small... Na my first car, he wan kee me, meself wan injure am Na him me and bro use learn motor, no place we never use am scratch... I comot the cloth wash am on Sunday, now i miss the guy...@Kumuyiii you have so much experience with this car.... Mine is 2004.. So if im just a freestyle indrive guy, drive go work, use am waka small for area, nothing hectic, you still think i should change the ball joint he make sound or not....?? cuz leg don comot for my hand like twice ![]() And please, give more general tips concerning this particular car, to make it sound and optimum... Meself don change style this year, no more rough rough things.. classy and big boy(for my level) na him i dey do this year... Thank you guys.... |




