₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,551 members, 8,422,518 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 12:13 PM

Toggle theme

Stephenqueen's Posts

Nairaland ForumStephenqueen's ProfileStephenqueen's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 191 pages)

CrimeRe: Peace Ambassador Arrested For Biting Fiancé’s Manhood In Delta by stephenqueen: 1:31pm On Mar 19, 2015
Wey ma holy cane make I flog that spirit out of that woman
















Emu pankere mimo wa
I flog spirit and spirit dey para for me say "una wan kill person,na possess i possess am no be kill i wan kill am na
I give flog am again,spirit shout "jeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeesuuuuuuuuuu
My brethen in the house the spirit is now out of that woman,shout a thunderous halleluyah!!!!!!!!
TravelRe: Photo: Check Out How Orderly Lagos Traffic Was In The 60's by stephenqueen: 1:20pm On Mar 19, 2015
The only thing we can do to help Nigeria is to vote out this present government come March 28...Vote wisely, please don't sell your vote those embezzling our money, we don't need to mention their names,you all know them











God bless Nigeria

Sai Buhari
Sai baba
CrimeRe: Landlady Strangled Over Electricity Bill by stephenqueen: 1:10pm On Mar 19, 2015
U kill una landlady,walahi the thunder wey go fire this sikira still dey do do press up.Like if u believe ogun go kill this lady like dog
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 12:48pm On Mar 19, 2015
prettythicksme:
hmmmmm no guy ever try me i swear! cheesy#why i go pay my bf school fee,i dey mad?
I know go say make you try me because I don turn Daddy G.O tongue but abeg try ma assistant pastor Origin101 and see whether he no go lash you for free nd collect your school fee
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 12:41pm On Mar 19, 2015
tosyne2much:
Roflwkmd cheesy
Naso na baba, we suppose dey teach all this babes wey dey always think dey sharp lesson
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 12:39pm On Mar 19, 2015
prettythicksme:
hehehehehe this one strong ooo!! grin grin
You dey use me laff grin






































SHORONIYEN
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 12:35pm On Mar 19, 2015
tosyne2much:
Nawa 4u ooooo baba.. Wey me I dey find money for house rent as if my life depends on it, you dey use 15k take carry olosho.. God dey ooooo cheesy
Baba na nairabet money na grin
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 12:34pm On Mar 19, 2015
tosyne2much:
Nawa 4u ooooo baba.. Wey me I dey find money for house rent as if my life depends on it, you dey use 15k take carry olosho.. God dey ooooo cheesy
Na nairabet money na grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 12:31pm On Mar 19, 2015
Lala247:
Lol oh my ... What does that mean
it means I will love to kiss your lips grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 1:34am On Mar 19, 2015
missclasssy:
How do you know that I am beautiful?
You know beauty isn’t about having
a pretty face. It’s about
having a pretty mind, pretty heart and
pretty soul.And I know you have all those qualities, so you are beautiful to me...And also to me everybody is beautiful and handsome cuz everything God created are good



















Beauty is not being
beautiful on the outside
but on the inside.
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 1:22am On Mar 19, 2015
The only time a lady maga me was wen I carry olosho sleep for night wen the olosho steal ma 15k nd the money na out of the 25k wey I chop from nairabet. Since den I knw dey carry olosho again
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 1:06am On Mar 19, 2015
SkinnyDude:
one babe don maga me 8k because i dey form mr. nice guy, and i no fit say no to her. and the funny thing be say, i just take am as my elder sis and yet she geh mind maga.
cynthia, thunder fire you! e no go better for you. anywhere wey u go, na problem problem go dey follow you, till you pay me my money..
Wey my holy cane make I flog the spirit of maga from this boi



















Those spirits refuse to go out ooooooo.....but the spirit of God said I should tell u that before the spirit of maga can come out of your life, you have to buy that cynthia an iPhone 6, a Brazilian hair,get her designers,buy her a house in lekki nd get her a G-wagon car,if can u do all this the spirit of maga will leave ur life but if you don av money to buy all dis,the spirit of the lord says































you go remain maga for life.alafia ni fun o(peace be unto you)
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 12:52am On Mar 19, 2015
Orijin101:
Before a babe can magalize me ehn!!! I swear she go don grow metu!!! As in like that of Methuselah in the Bible

I remember the day wey i magalize one mumu girl like that
She magalize her boyfriend finish collect money from am
Me sef come maga her collect the money after wey i lash the ode girl finishgrin
Her boyfriend turn her maga
She con turn my magee
Baba na true ooooooo,na only mumu guy a babe fit maga...na me dey maga gurls,a gurl don use her school fee buy phone for me nd she carry dat semester cuz she no pay school fee nd me wey she use her school fee money buy phone for,i write exam cum lash her two friends..the babe don leave nw but na me gain
RomanceRe: 10 Things Guys Do That Make Ladies Turn Them Into Maga by stephenqueen: 12:47am On Mar 19, 2015
prettythicksme:
shocked u never meet sharp babes!!u go pay sharp sharp without lashing i swear grin
For every sharp gurl there is always a sharpest guy...forget no lady fit sharp wey go maga me,na me dey maga gurl.....A gurl don use her school fee buy phone for me before,she carry dat semester cuz she no do exam and me write exam and i also lash her friend.dat gurl don leave me now but na me gain
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 12:40am On Mar 19, 2015
missclasssy:
Why undecided
noting I just wish I could see your beautiful face
RomanceRe: What Is The Reason Why Girls Ingnore Guys? by stephenqueen: 12:22am On Mar 19, 2015
Point of correction,you gonna say why did Nigerian girls ignore guyz on social network...na only Naija girls dey ignore guys for social network..but God will surely save us from dos girls ooo,our time go soon come...
To all guys in the house jez chill nd read your bible,read isaiah chapter 4 vs 1-in that day seven women sha take hold of one man:
In that day seven women shall take hold of one man and say, 'We will eat our food and provide our own clothes ; and only let us be called by your name, take away our disgrace !
New living translation
in that day so few men will be left that seven women will fight for a man, saying let us all marry you, we will provide our own food and clothing, only let us take your name so that we won't be mocked as old maids......so my guyz in the house if a babe dey ignore u now jez take cold water and chill ,our own time go soon come
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 11:50pm On Mar 18, 2015
tongue
missclasssy:
Define "wack" in your own terms
What does an nsukka girl like you know about having a diary?
Please my diary is not for people like you.
"Stay off", gerrit!
missclasssy can I see your picture?
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 11:30pm On Mar 18, 2015
Orijin101:
Una jez dey here dey capture babes like chibok girls
Make una gimme 1, una no gree

I no vex oooo
Wey ma holy cane? make I flog this pickin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 11:14pm On Mar 18, 2015
Lala247:
Lol
I love your lips....
.Song of Solomon 1 vs 2 for you grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 10:22pm On Mar 18, 2015
jacksparrow127:
E dey boring
Na 2nd half d game jez dey dey boring
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 10:15pm On Mar 18, 2015
Lala247:
Really ...

Hmmm i cnt blive ... Prime beef like u ..
Lemme c wt i cn do ..
What will you do? grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 10:12pm On Mar 18, 2015
GANJAFARMER:
I want woo somebody tonight .

Any lady that wants to be wooed by the ganja man?
Ur case dey court?
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 10:09pm On Mar 18, 2015
Lala247:
Cant u see messi i can kiss dat guy men .. We need him on liverpool team .. Hope uve found some1 to woo u wink
Am still without a bae o
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 9:55pm On Mar 18, 2015
Lala247:
shocked hmm ur missing this game cnt blive u aint watching it .
Messi is messing them up grin quality
Wow! U watching the game
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 9:44pm On Mar 18, 2015
missclasssy:
Is nneka123 still on this thread undecided

I want to give the news update
No read any news or else i go wallop ur head.u knw hear say i dey watch ball,make una dey silent
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 9:32pm On Mar 18, 2015
jacksparrow127:
Man city na 'money miss road' club na
Even burnley dey flog dem
Omo dat game dey sweet die,messi is something else o
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 9:24pm On Mar 18, 2015
jacksparrow127:
My padi of life cheesy
Hafa?
Omoh i jez dey o,i dey watch barca match.Messi jez dey yeye man city
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 9:20pm On Mar 18, 2015
Gooooooooooooooooooal
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 9:05pm On Mar 18, 2015
Let there be silent here jor,i dey watch ball na
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 8:51pm On Mar 18, 2015
Barca kill them all
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 Selection Thread[female Edition] by stephenqueen: 7:17pm On Mar 18, 2015
undecided undecided
MADAMFAITH:
ARE YOU GOOD IN BED? AND YOU NEED A RICH SUGAR MUMMY WHO CAN AWESOMELY PAY YOU FOR YOUR SERVICE CONTACT ADMIN MISS FAITH 08137414988 AND GET CONNECTED.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 191 pages)