Stephenqueen's Posts
Nairaland Forum › Stephenqueen's Profile › Stephenqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 191 pages)
Jacksparrow010:https://instagram.com/p/4G-oaMG6zZ/ |
Jack free that kid na ![]() |
ggrin:Make ogunlakaye give you head ![]() Wetin be your own ishilove na the babe wey I wan carry go see my mama wey dey disturb me to marry, so na ori ife be the nickname wey I give her.Na you the witch for ma village send cum ba , una no wan make ah marry this year ![]() |
AgapeCharis:Guy you dey fear Talk na ![]() |
See ma guy jacksparrow0712 dey shake head inside cell, the mumu no fit post. Ori ife don put am for prison ![]() |
Downloading.................... Cc: kingtom, kinglekan JeffreyJamez twaci jacksparrow0712 orijin101 alberto2k naijaboiy winetapper ipledge4 Make una cum download airforce1 song oooo ![]() |
![]() |
If you don't want ladies to deny you of their pus§y, hustle and make money first. If you get money na pus§y go dey run after you.You think say if osho baba no get money he go get that kin babe .Nobody loves a broke niccur ![]() Hustle and make money and you go lash any pus§y you like. It's just like one verse in the Bible, seek ye the kingtom of God and his righteousness; and all this things shall be added unto you ![]() |
See this one o .You see free pus§y, you dey find hair , Alaye give the babe wetin she want na, don't be stingy ![]() |
For our papa and mama time na under lime tree ( igi orombo) dem dey propose but now wey civilization don cum na different madness we dey, you go see a guy proposing to his Gf in a superman dress, haba na film you dey act ![]() I no go dey surprise if i see guys dey propose for express or inside coffin ![]() |
Chai I'm loving this, wetin bible talk for isaiah 4 vs 1 don dey happen ![]() Na our nw time wey ladies go dey beg us to marry them ![]() Isaiah 4 vs 1 : And in that day seven women shall take hold of one man saying, We will eat our own bread, and wear our own apparel: only let us be called by thy name, to take away our reproach. Evangelist kingtom report for here now ![]() |
I'm very sure that lady's pus§y is as wide as Atlantic ocean, that's why the bìtch is lamenting ![]() |
30 years in marriage no be sere sere, chai siasia has been scoring in that net (his wife) for 30 years and baba no tire , baba I hail ooooo ![]() Happy marriage anniversary to the coach that discovered kingtom and I, without him we would not have won ballon d'or .May baba God give you the power to continue scoring in that net ![]() |
chuna1985:Guy who give you expired weed smoke na ![]() Na me create that thread ba? ![]() |
Ipledge2:Wetin happen? |
KingTom:Leave them make dem dey enjoy, na their time ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 191 pages)

