Stephenqueen's Posts
Nairaland Forum › Stephenqueen's Profile › Stephenqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 191 pages)
chimerase2:Chimerase make thunder fire you there ![]() Who be your boi , na your papa I be ![]() |
MrCork:Corck how's your range rover? |
KingTom:...ky joe |
haywire1:Chai naso una dey talk for yaba left ba, you need cane in your life.Egba logun wehrey,make dem hold you o before you go enter market |
haywire1:You be mad man i swear |
LadyBoss1:Not cherrýice.Ask kingtom,he will tell you that person. |
jaybee3:Baba you never retire? |
My crush is Nicky Minaj, abeg who help me see her for NL ![]() But ma crush in nairaland is married, she don get pikin Cc: kingtom |
My crush is Nicky Minaj, abeg who help me see her for NL ![]() |
AgapeCharis:All of una just dey make mouth, na only me know who Mrcork is ![]() |
kilode100:Ebuka make thunder fire you , who wan chat with you ![]() I no be gay na, it's obvious you are a guy... Na only idióts go fall for your trap.You better go find work do, dey here dey find maga.mad boi ![]() |
Today am so so happy and I am sharing recharge cards Pls manage dis MTN 2000 ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒ Airtel 1500 ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒ Étisalat 1000 ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒ Glo 1000 ▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒ Please use a sharp object like broken bottle or knife for easy scratch on your screen. don't bother to thank me, What are friends for? ![]() |
kilode100:If you are not in poverty, you would'nt be begging for 1k airtime ![]() Ebuka make I free you small,na only sex starved idiots go fall for your trap Go and sin no more ![]() |
Mrcork is back ![]() |
KingTom: |
kilode100:Ebuka make thunder fire you , you wan cum dey maga people for here and you think say I knw go no say na you ![]() Ebuka na wetin your brother wey dey lagos dey do be this ooo wey make dem burn am , you see how he take shorten his life.You self wan follow hin foot step ba ![]() No worry I go helep you find work ![]() Cc: kingtom Alberto2k |
funlord:Devil ![]()
|
KingTom:Corckyjoe baba ![]() |
AgapeCharis: ![]()
|
KingTom:Na you and one clown I dey suspect but that mumu no dey dey active again ![]() No worry very soon I go expose you with evidence ![]() |
proxillin:You self dey disturb yourself, na guy dey operate that account |
Cheating wife is worse, a cheating wife can kill you before your time comes.she can infect you with HIV, gonorrhoea, syphili(STD) You fit catch Magun (thunder boat) on top her self ![]() Yoruba people talk say "obinrin to nba yan ale biko para e a pa oko" ![]() I still prefer a nagging wife than a wife who cheats ![]() |
Ipledge2:Wetin do them ![]() |
Ipledge2:Start na ![]() |
KingTom:Mrcòrk how far na ![]() E don tey wey u don dey disturb us for this forum,you don dey disturb us for years. E don tey wey ah no say na you ![]() |
Since I was born and now that I'm old, I have never seen a lady thing with one guy ![]() Like if you agree with me that op is double dating ![]() |
Pot calling kettle black ![]() And the bítch calling her prostitute dey give saka the vulcanizer free toto Bleep and she dey call person prostitute, make Ogunlakaye and sango olukoso visit your local wide toto today ![]() MAHEEDA carry on no mind your haters , e no dey read meter na. ![]() But remember one thing, no matter how you dey sell your pu§sy, you no fit rich reach bill gate .Wetin ah even dey talk self, ah dey mad. Bill gate bawo , you no fit make money reach small wizkid.But no lele sha, na you get your body.Na your company, so make sure you dey take care of it wella so that e go dey bring confirm customers .Have fun, me self fit patronise you ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 191 pages)




