Stephenqueen's Posts
Nairaland Forum › Stephenqueen's Profile › Stephenqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 191 pages)
KingTom:Guy wetin na, i go change am for you o |
AgapeCharis:Devil you don turn ref ba ![]() |
All this mumu pikins go just dey do wahala for here , where una dey when as still dey cause trouble for NL ![]() Kingtom you no tell them ni ![]() |
Ipledge2 where you dey na, make we open this mumu yansh for here ![]() |
chuna1985:I dey vex this one dey tell me say stories, e be like say craze dey your head ba .If I tear you slap, your brain go reboot ![]() Don't bother to reply if you don't want thunder to fire you ![]() |
I knw when she was young she go dey use guyz do shakara, but now na she dey beg for husband This is a lesson to all gurls, wey go be like he have to woo me for like 6 months before I go gree for him .Una don see your role model ![]() Kingtom where you na, oya show for here.God don answer your prayer, this madam dey find husband ![]() |
![]()
|
Upnepaa: ![]() |
Chai so na person head dem dey use play ball Some people are just too wicked ![]() Ogunlakaye and sango olukoso dey studio dey remix the thunder wey go fire the people that did this ![]() |
Because of their self interest ![]() If I hear say ladies no like flesh to flesh ![]() |
Ipledge2:Wetin be ma own , na that dirty bÌtch wey dey put mouth for wetin no concern her I dey talk about ![]() |
Ipledge2:Ola make thunder fire you, wetin be the meaning of this ...See as that bìtch dey put mouth for ma matter ![]() |
adeh39:See as she talk #2000, go steal that ordinary 2000 for market, you go see the kin beating you chop. ![]() Guyz are not smelling oooo ![]() |
But Op change your topic to 10 categories of Nigerian ladies you should not woo ![]() Naija babes go snap up to 100 selfies, dey go cum upload the one wey fine pass, chai Naija babes I hail una oooo ![]() Op back to your topic, a broke nigga should'nt be in a relationship because it won't work, e fit work for other countries but for Naija ma country, e no fit work...A broke nigga should hustle first and make money before thinking of a relationship. It's not a sin to be broke, bill gate was once broke, now he's a don. Even Davido talk am for his latest single "fans mi" say he remember when the gurls no dey come around, when he no get money for hin bank account, when the street no dey show him love but nw them dey love him when he don make money Wizkid self talk am for hin song "wad up" say back in the days when the gurl see him dem no wan tell him wad up, dem talk say hin too dirty.But now wey ma boi don make money, ladies wan die ontop him, he dey bang pus§ys any how. Make we talk true, nobody loves a broke nigga. ![]() |
That moment when Government pay the salary them owe you, you be like I must enjoy ma life today.I must lash two ashanas before I go back home because mama ebuka no go gree me lash, I must enjoy ma life after I don dey shark garri for months.Today na today, I won't go home without been blessed. ![]()
|
Really ![]()
|
You deserve cane, you break rib ontop that easy dance ![]()
|
![]()
|
![]()
|
AgapeCharis:Why you no fit greet me for derailer's paradise na ![]() No mind kingtom ooo, just dey watch us ![]() |
AgapeCharis:Wetin na, why you dey call ma name ![]() Kingtom you see wetin u cause now ![]() |
haywire1:Cc jacksparrow0712 wey that chain ![]() |
AgapeCharis:I hail you too sir The mumu don beg me say make ah no expose him ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 191 pages)

No punchlines!
[/color]