Stephenqueen's Posts
Nairaland Forum › Stephenqueen's Profile › Stephenqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 191 pages)
Awwww! I love this kids.My future wife where una dey abeg show face nah make u self cum gimme beta pikin. Any way sha keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL God bless you all |
I respect GEJ because of his spirit of sportmanship but GMB is ma man.I believe in change Anyway just keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL. God bless you all |
I believe in change ,i believe in my man GMB.GMB my hero, fashola ma role model. Anyway sha keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL God bless you all |
Everything gonna be alright comes june.I believe in change,i believe in GMB.If you believe in GMB lemme hear you say baba lole shey(na baba fit do am) Anyway keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL. Remain blessed |
Chidozieude:Bros keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL. Remain blessed |
I wish her happy birthday, LLNP IJN Anyway keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL Remain blessed GMB ma hero , fashola my role model |
I respect GEJ because of his spirit of sportmanship but GMB is ma man cuz i believe in change.If you believe in "change" lemme hear you say baba lole shey(na baba fit do am) Anyway keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL. God bless you all. |
Benjoh:Thanks bro,just keep calm and vote that epithome of beauty.Vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL. Remain blessed |
I'm proud to be a Nigerian Anyway keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Moss NL.the babe make sense gan Remain Blessed |
KingTom:You dey mind that mumu,that ajah dey edit ma post |
chimerase2:Abegi! Fùck off ma mention.i no get your time today |
Haters be like "kids" wizzy baba no mind them,keep on balling,the sky is your starting point.Gonna join you guyz soon. Anyway keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL. REMAIN BLESSED |
Governor wey sabi,our future president.I just love this man_nohomo. Keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL. God bless you all |
I believe in change,there will be a new Nigeria comes june,baba gonna change the situation of this country.If you believe in "change" lemme hear you say baba lole shey Keep calm and vote www.nairaland.com/twaci for Miss NL. Remain blessed |
Arsenal still remain one of the best club in the world,for the past 10 years aresnal never win the league title and they are still in forbes top 10 richest club in the world.Show me any club in the world that can achieve that Keep calm and vote twaci www.nairaland.com/twaci as Miss NL. REMAIN BLESSED |
No matter how broke you are if you give your babe belle money for abortion go come. Keep calm and vote www.nairaland.com/twaci as Miss NL. Remain blessed |
alberto2k:Alberto how far na |
Macmilla:What's this one saying? |
Lala247:Lol,its because you don't knw me well thats why we sometimes disagree.Most time na whyne i dey always whyne u but u dey always take amu serious |
jacksparrow1207:"wetin him wan chop don blind am".You disappoint me with that statement,you are the least i expect that from |
chimerase2:Tell me what hell is wrong with your brain? Why are you behaving like a toddler? Na God go punish you as u edit my post |
chimerase2:Chimerase whats your problem,why are you acting like a toddler? Why u dey edit ma post |
Twaci loni efi fun
In olamode's voice omo toh shan Keep calm and vote Twaci |
chimerase2:OK |
chimerase2: ![]() |
chimerase2:Man of God you wan dey fall ma hand ba? ![]() |
chimerase2:Na yoke I dey yoke na ,how man of God go be dog? I dey craze.na dat mumu quack doc be dog o ![]() Man of God twaci na your daughter, she need ya blessing .Oya prophesy to her life say she go win ![]() ![]() |
chimerase2:Paadi black Is beauty ![]() Anyway we see in camera ,u hear ![]() |
Ipledge:Better pikin,oya go edit ya post ![]() |
chimerase2:I don't send pms. Oya kollu yah tamper,take cold water.. Oya sit make we talk..I wan yarn you about one beta sisi wey better pass others,the sisi wey fine pass mama water, she dey humble, intelligent.Omoh I no fit talk amu finish cuz the babe .who cum be the sisi wey I dey talk about , na TWACI be the sisi o.Abeg ma brother no lose your vote ooooo, keep calm and vote TWACI for Miss NL |
Omotayor123:Keep calm and vote TWACI Remain blessed |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 191 pages)



I will not only fall ua hand ua legs head and AMU will follow
,u hear
