Stephenqueen's Posts
Nairaland Forum › Stephenqueen's Profile › Stephenqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 191 pages)
prettythicksme:Oya look amu ![]() |
kinglekan: ![]() |
kinglekan:She fit sing na, but I no the kin Evangelist wey you and kingtom be,you go dey use that opportunity to dey lash her for ma back ![]() |
prettythicksme:Thunder fire the mouth abi na hand wey una take say am annoying ![]() ![]() |
KingTom:Oya elijah sekerebaba ![]() |
kinglekan:Kai commot lagmostkuit for the list jor ![]() you fit put rokiatu for the list ![]() ![]() |
prettythicksme:The thunder wey go fire u dey bookshop,still dey buy book |
Lala247 me and u don wear the same trouser today, u go regret amu I swear |
Godvilla:Who made you the high priest ![]() ![]() |
prettythicksme:Your toto ![]() |
lagmostkuit:Am fine babe doll |
alberto2k:Wa gbayi omo ologo, we go make money ooooo ![]() ![]() |
Lala247:E be like say u get skushi for head ba, u no dey look face ..who you dey follow talk ![]() ![]() |
sylvalord:You are welcome to our frat,am the assistant CEO of the RAOWS. You won't regret joining us .stay blessed |
2dice:Chai u bad o,be your brothers keeper na....you make me remember this song wey we dey always sing wen I was a kid "enikeni ti iwo banipa lati shey iranlowo fun ohun na ni eni keji re toh ju re"...se u must fast and prayer for them o,ur prayer is all they need ![]() ![]() ![]() |
2dice:Amen ooo, make we go on 7 days fasting and prayer for those guy na ![]() ![]() . Evangelist kingtom and kinglekan will anchor the programme ![]() ![]() |
Macmilla:Bro is like you are getting me wrong, am not in anyway against guyz asking ladies out on social networks, but there is a way you do it. Why will a guy in his right sense ask a lady out on her facebook wall,sending her a message would have been better. |
Godvilla:If I tear you slap ![]() ..who tell you say the babe go sit beside you..i will fine you for that statement...I be the assistant CEO so the gurl will sit beside me, u grab? ![]() ![]() ![]() |
2dice:Baba noting we fit do about dos guys,how the hell will you beg a lady to reply your PM,guyz like him are the reasons those ladies form Kim k here,They are a big let down to the men's world.Imagine a guy asking a friend of mine out on her facebook wall, that's childish mehn!.Is not a must you have a gf,if you are not bold enough to ask a lady out ashawo place dey na,make dem go dey lash dia.But dos gurlz too get fault,make dem no dey display only dia yansh for DP,Does displaying yansh makes them beautiful? Hell no, it will only make guyz to see them as whorès and disturb em with dirty messages from immature guyz |
KingTom:Thank you ma able Evangelist, you can sit down OP atleast you've heard what the Evangelist just read out from the Bible now,so that mean you will keep on chasing ladies till that day comes,when that day comes 7women will beg you to marry them, is'nt that a goodness to you. ![]() ![]() |
2dice:No be the guy fault na, na dos babes wey go dey upload dia nyansh for dp...Dem go dey display yansh for dp, what did you expect ![]() ? shebi the yansh is to bring more clients....if every guy be like me those gurls no go get fans,dem no go see guy wey go send dem Pm,those guy are only crazy about dia yansh,noting more![]() ![]() |
Sango and ogun lakaye Dey studio dey remix the thunder wey go fire this thread ![]() ![]() |
OP open your bible to Isaiah chapter 4 verse 1 Evangelist kingtom please read that verse for us after kingtom read the bible i will come back to modify ma post |
2dice:Seconded.na watin dey ma mind be that,everyone of em just dey form bag guy |
Lala247:You see your life, 10% for himself.SMH |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 191 pages)




