Stephenqueen's Posts
Nairaland Forum › Stephenqueen's Profile › Stephenqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 191 pages)
KingTom:Ooka oshi ![]() |
I don't believe in online dating stuff,the ashanas wey dey ma hand I never get time for dem na one mumu babe wey I never see before na hin I go dey fall in love with ..it is only meant for people like kinglekan ![]() |
*grabs biro and write story There was this beautiful lady in ma area then, her name is Angelina...Omo Angelina na one kin fine babe wey be say because of her I fit deny ma papa ,i love the babe like kilode but to approach her na problem for me na until when I wan get hypertension on top her matter na hin i decided to summon courage to ask herout...I told my cousin to gimme love quotes wey I go use for her wey go dey burst her bololo dada,ma cousin gave me those quotes the other day...So I sent ma younger bro to angelina's house to tell her I wanna see her by then I don memorise everything wey ma cousin gave me...After like 30mins Angelina came, cum see as how ma heart dey beat jigbijigbi when I saw Angelina , I turned to stammerer,everything wey ma cousin wrote for me na hin I forget...But with the help of the God of baba Adeboye I asked her out and she was like I should give her time to think about it...na like 6months it's takes me before this mumu gurl gree for me..The only this wey pain me pass for this gurl matter be say I no see her lash, mi o jere re rara ![]() |
KingTom:Mumu I knw say na iyawo Ijapa yarinbo be that's why I say na woman hin be...u be mumu ologede oshi,go ask your papa the meaning wetin ologede be, baba soldier ![]() |
kinglekan:Wehrey you nko, na this kin thread we dey always see you |
KingTom:Mosia na buffalo if you don't know ![]() Yanrinbo na woman so make use of another word ![]() You na erinmilokun ![]() |
Na that number 4 aunty aina ma cousin belongs to .she will be like what a man can do a woman can do better because she is a prof,she is 40 something now still she no get husband...We are planning to hook up kingtom to her because kingtom too is now late for marriage ..But am not sure she will marry kingtom because kingtom is just a Msc holder ![]() |
falconey:Na only wetin ur eye see be that ba |
prettythicksme:You no get eye ![]() ![]() |
Truckpusher:Na true ooo ![]() ![]() |
prettythicksme:Why e no go dey tiny to u when u no dey use better phone you better go troway that your palasa phone for lagoon ![]() ![]() |
Orijin101:We no fit play football for hin head because hin no smooth, na big E just big ![]() ![]() |
kinglekan:E good make person dey invest on land na, u no say land no dey depreciate ![]() ![]() |
Orijin101:You dey mind that ori ko fila,na hin head dey deceive amu ![]() ![]() |
All of una wey no fit see that screen shot abeg go throway una 3310 for river |
2dice:You no see the screen shot ![]() na 3310 u dey use ni![]() ![]() ![]() |
KingTom:Advice the heart broken boi na ![]() |
KingTom: |
KingTom:Advice the heart broken boi na ![]() |
jacksparrow1207:Make una add to wetin I talk for that thread na,advice the heart broken boi ![]() ![]() |
You gat to move on, I know is not easy but u gat to help yourself. Remember this yoruba adage " eni toba para re nitori obinrin egbegberun obinrin ma gba saare re koja ...So you gat to move on as the river keeps flowing When your money comes I know the bìtch will wanna come back and that time you dey sing in olamide's voice "mama se loving you fun mimo ooooo yago lona semo jo yemi my lover ni ![]() ![]() make I call the council of elders to comma add to what have said CC:kingtom orijin101 kinglekan 2dice jacksparrow1207 prettythicksme alberto2k dharay88 |
. |
KingTom:Rakunmi ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 191 pages)



