European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:20pm On Jun 10, 2023 |
LesbianBoy: Man City nearly conceded  na so dem dey mumu since first half |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:20pm On Jun 10, 2023 |
samwillyco1: The app is not showing it download yaccine tv n enjoy match...no dey stress urself abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:16pm On Jun 10, 2023 |
pep go use him hand kill d match... pride n stubborness dey worry am.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:15pm On Jun 10, 2023 |
simfrost90210: 🙄😲 What's Mahrez doing on the bench? pep na idiot,, na oversabi dey worry am ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:13pm On Jun 10, 2023 |
pep na stubbornes n pride dey worry am mst times, remove this useles grealish n bring in mahrez... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:09pm On Jun 10, 2023 |
toluxe0075: By 65 to 70 minutes, make Guardiola put the Alvarez guy because Haaland fit no touch ball like that if the midfield keeps finding it difficult to feed him i swear, dem need bring in as soon as possible |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:09pm On Jun 10, 2023 |
simfrost90210: 🤣🤣🤣be calming down., ur blood hot oo But me understand you wella sha.. Na True! never, dem fall hand.. d league to open for dem, use hand give man city, him no go better for dem at all. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:05pm On Jun 10, 2023 |
anything make inter score first goal, just forget the game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:03pm On Jun 10, 2023 |
toluxe0075: Every football match haaland is not scoring or getting fed with passes to score will surely be boring to him because he does nothing else. Na to dey run up and down. He doesn’t help to build up play.
Make Man city no Bleep up sha. Plenty things don Dey at stake o na why dem need bring avarez, me prefer am to haaland, he does nothing |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:02pm On Jun 10, 2023 |
Walai: I don use my client 450k for building materials purchases play Man city straight win. I no hear story ooo Though I believe Guardiola can do this na only u stake am...if wahala come only u face am, if u win, only u enjoy.. life na per head. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 9:01pm On Jun 10, 2023 |
simfrost90210: No No No No talk like that😒 .., shebi you know say Arsenal no too get depth, quality and experienced players! As a matter of fact, i knew right from the start of January this year that the time of fatigue and nonsense plays will surely come, that's the reason their last nonsense games no pain me.. baba arsenal na yeye abeg, people u go beat, u go draw n lose, very yeye club, if dem like make dem no buy players, next season u go blame everton when dem beat una home n away |
Politics › Re: Shettima To Senators-elect: Nigeria’s Stability More Important Than Our Pockets by stillme231: 8:58pm On Jun 10, 2023 |
another tales by moonlight |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:56pm On Jun 10, 2023 |
simfrost90210: 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Yes nah... Dem beat my Arsenal home/away Nothing for Guardiola for this final this night i b arsenal fan too but arsenal na useless club, use their hand throw way trophy, not man cit y fault, arsenal just dey useless, make we talk truth abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:56pm On Jun 10, 2023 |
Edipet: haaland too dey miss chances., Any time I dey watch am I dey talk say him no go reach Messi or Ronaldo level haaland no fit now, him no sabi aside goals, skills and all na zero.. him dey fail for sometimes now, missing chances anyhow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:51pm On Jun 10, 2023 |
simfrost90210: Exactly...... Na just luck! But seriously.... I need Inter to win cos u no want mke dm carry treble..bad belle na wa o |
Politics › Re: Governor Alex Otti Meets With President Tinubu (Photo) by stillme231: 8:50pm On Jun 10, 2023 |
how many times una go post this picture.. yeye |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:49pm On Jun 10, 2023 |
remove grealish, play mahrez....
grealish is a useless player |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:49pm On Jun 10, 2023 |
man city frustrated.... playing trash..... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:48pm On Jun 10, 2023 |
simfrost90210: Alvarez no fit score Brentford 🤣🤣 Na dis wicked Inter Milan him wan score? Him no go even see him period sef🤣🤣 even halland self no dey score small teams too, no be avarez score madrid? haaland dey fail abeg... na luck dem go pray fr to win |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:47pm On Jun 10, 2023 |
blowjohn: I need to knock his head. The other day halaand scored 3 goals abi 2, they were 3 goals up by half time. Pep comot halaand and another player. Next thing u know, the opposition nka then 2 goals. Them for draw or lose that match which match? na haaland be defender.? e dn tey haaland score, him dey loose guard for a while now, i prefer avarez though... this match no b mancity dey play at all, so weird |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:44pm On Jun 10, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:43pm On Jun 10, 2023 |
i no know why dem buy grealish , very yeye player |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:43pm On Jun 10, 2023 |
lymelyte: Halaand to suffer.kdb is out.. Cheat code removed. I'm afraid,low scoreline and this game might get to extra time. they better bring in avarez |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:41pm On Jun 10, 2023 |
Skepticus: Very boring final!
Make pesiin score and end the whole boredom of this final. inter just pack bus... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:37pm On Jun 10, 2023 |
EnterpriseMan: City will soon put all these retired bendel insurance boys out of their misery jst dey pray o cos d way e be so, inter dey game.. city playing offf |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:36pm On Jun 10, 2023 |
blowjohn: U no Sabi ur coach before? E dey use factorization solve 1+1. d coah oversabi dey make am lose match sometimes.. we need avarez in attack, all eyes dey on haaland.. we need foden n mahrez ..man city no dey dis match, they re playing trash |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:33pm On Jun 10, 2023 |
motionarena: City not in d game
As I told u inter winning this dem dey play nonsense |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:29pm On Jun 10, 2023 |
blowjohn: U don start with excuse. U no need new coach for this match too? baba no dey use sentiment watch match....him dey loose guard back to back for sometime now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:28pm On Jun 10, 2023 |
this city keepr be like who stake city to lose, doing everything posible to concede goal...very useless keeper |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:27pm On Jun 10, 2023 |
we need avarez in this match .. haaland dey looseguard for sometimes nw |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:26pm On Jun 10, 2023 |
Hamachi: Ake is best suited for Inter big lie oga, walker get injury/// ake wey be off n on |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Inter Milan (1 - 0) On 10th June 2023 by stillme231: 8:25pm On Jun 10, 2023 |
blowjohn: Lukaku is very underrated. That guy is extremely dangerous and fast when fit na only u dey underate am |