₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,945 members, 8,447,863 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 08:00 AM

Toggle theme

Stillme231's Posts

Nairaland ForumStillme231's ProfileStillme231's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 29 pages)

SportsRe: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by stillme231: 5:19pm On Mar 27, 2023
Olumighty123:
Omoh, I been think say na only me, I don leave live streaming dey follow flashscores abeg grin
baba I dn off tv o... I dey stream am now online and e dey manageable ... All my eyes en na WA for this country cheesy
SportsRe: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by stillme231: 5:17pm On Mar 27, 2023
That one dey turn himself like mugu and for him mind him dey dribble...na wa
SportsRe: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by stillme231: 5:16pm On Mar 27, 2023
joachimnkenchor:
They better win this match
Make we no go dey pray say make this one lose,so that the other one go win
So that we go quality
😂😂😂😂
we no dey pray...if Dem like Dem loose ..their headache
SportsRe: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by stillme231: 5:15pm On Mar 27, 2023
happney65:
Na heat go kill una for that place. Shebi you were dumb you did not carry the 3 points wey you suppose carry for Abuja.

See pitch sef . grin
their pitch is better than Abuja own ooooo
SportsRe: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by stillme231: 5:13pm On Mar 27, 2023
All my eye dey pain me because of bad quality stream .. Nigeria una do this one .. see live match like 3gp...all my eye dey pain me.. God forbid
SportsRe: Supersports Asks You To Select The Greatest Ever African In The Premier League by stillme231: 3:17pm On Mar 27, 2023
teemanbastos:
1. Drogba
2. Salah
3. Kanu
4. Okocha
5. Yaya Toure
6. Asamoah Gyan
7. El Hadji Diouf
8. Benni McCarthy
9. Michael Essien
10.Mikel Obi
11. Mane
no etoo na WA lol
TV/MoviesRe: Blaqboi Evicted From The Big Brother Titans House by stillme231: 7:28pm On Mar 26, 2023
Ipeleng such a dunce for not saving him
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by stillme231: 6:53pm On Mar 26, 2023
samuel051:
baba Edo north na Vikings dey many pass followed by Ayes, jurist get population but dem no get time dey dey do nonsense like Vikings and Ayes. Na these two dey always get clash but of late e don reduce due to Yahoo and na still d Yahoo still dey cause d few cases of fight. Even eiye sef don calm down,na maph dey won dey show theirselves of recent,Dem go enter bike no pay,still beat bike man join,almost on daily basis nai Dem dey do am,Dem just dey one hk here begin dey do anyhow. Maph I know no dey do wetin these ones dey do and Dem be like newbies so d tin just dey shack Dem.
lol u re roping urself.. in ur words jurist get polulatn and vikings many pass lol, which talk be that.. viking na kids for Edo, jurist go pursue Dem comot that north lol if Dem misbehave. aiye go chase them away of Dem misbehave too. Malph barely show themselves except the illiterates, so I wonder those Malph for ur side. Aiye dey accomodating for Edo and that is why you see coexisting of other frats but when you misbehave, na there problem dey..I dnt support cultism, just being realistic. To hell with cultism. Get money and drink water 💦
TV/MoviesRe: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by stillme231: 11:01am On Mar 26, 2023
Wotowotoman:
One million naira huh

Shame on all of you angry
shame on you too ... Many of una family members never see good chop, na to donate give who no know una papa
TV/MoviesRe: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by stillme231: 10:59am On Mar 26, 2023
Wotowotoman:
Gifts worth how much huh

Better tell the guy to go hustle. Tashere gifts cannot pay the bills….
hustle to pay another man bills, d man no dey work? Na why govt see una finish , unserious people...
TV/MoviesRe: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by stillme231: 10:57am On Mar 26, 2023
JuicyStar:
Point of correction it’s not a South African show. It’s a show housing both Nigerian and South African contestants.
it's a south Africa show, Dem use Nigerians as front to make money ...
TV/MoviesRe: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by stillme231: 10:55am On Mar 26, 2023
Alheeri:
Another receipt, no cheque na transfer straight👍 part of d gifts he collected on Monday.

He's hustling already club appearance ain't free his hands re busyyyyyyyyyyyyyyy.
una family members dey hungry... Most of y'all clowns 🤡
Foreign AffairsRe: ‘ Hotel Rwanda’ Hero Paul Rusesabagina Freed From Prison by stillme231: 11:53pm On Mar 25, 2023
DreamSonInlaw:
I don't know what it is with people being rude online. I made an independent comment, you engaged on..I don't know what's so triggering for you. Why can't you just be civil..even when you disagree with people, must we share same view points on things?
no vex.. you don't believe anything from d west but you want to go to the west and not Russia y'all clap for grin..
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by stillme231: 11:51pm On Mar 25, 2023
LINSAR:
No!

Enter Burna or David's house and see the number of men mounting them. That's even asides the police orderlies.
Abeg na God dey save man make u leave story... Davido or burna no get wetin Dem dey do for street, na just name dey get Dem no dey do anything..
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by stillme231: 11:43pm On Mar 25, 2023
hustla:
For those asking if Nigerian celebs in cult groups can be killed, I think AKAs killing in South Africa answers that question
oga shut up..aka death is not cult related .. which cult aka dey?.open mouth waaah
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by stillme231: 11:35pm On Mar 25, 2023
Djreloaded:
🧢🧢🧢🧢🧢🧢
coming from a viki member lmao..
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by stillme231: 11:31pm On Mar 25, 2023
freshkpomo:

I Happy as those thieves nor too show for Benin. I remember years ago when I dey school I come enter town go see one of my guy when him bro just touch down from up town. Na him we enter mama put for new Benin make we chop, next thing of full bus just load boys come, hungry looking boys when even make eba for bus carry come grin. All of them come dey arrange how them want take share 4 fufu, over 10 boys o. As them dey mumu, their D1 Waka enter na there coordination come enter small.

Next thing their politey Carry bowl of eba come Begin shout make the woman give them free soup, the woman give them o. This time Just dey chop but food nor sweet for my mouth again. Next thing them begin plan to loot the woman, their pilot tell them say make them observe the place if him go recover in some months after the looting if not, that nor be better looting at all. I look this woman them want loot so, her business nor reach 15k, though money get value then Sha. Na him them begin order o, finish all the woman meat and soup and the woman dey happy say ahw don sell for thw day. D1 nor chop, pilotey just chop meat (na this two I hear them dey always call). Next thing they started leaving ine after the other to board their bus and then the woman stopped the pilot and told him their bill. The guy shouted angrily at the woman telling her If she saw him eating anything she should go to those that ate. Na so the woman begin run follow them, na so them post her say who want pay go bank (Fair guy with a tattoo). That guy returned from where he was hiding and was trying to sneak into the bus to escape. I just told my friend I dey come.


I went outside stood with a stern look and I was initially taking their bus number, but when they saw me the pilot was looking, he knew my face I looked at the others like who dey observe them, fear grip my guys. I told the woman to go inside, next thing I saw them off bus Engine, I was still there standing and looking at them, then they went to whisper to their D1 who hurriedly got off the bus and walked away this time he was flashing me his cross bag, mehn I don see that old news before make una pay the woman na him I dey. They all started running like termites before they were able to come up with 1k+ that they ate after taxing each other.


My guy was like wetin you do? You don go join cult for uniben?( He was an AAU student). I just laughed and told the guy to look at what I wore. I was on black and black with a timberland boot. When the guys came to pay as they passed na so them greet me bros pass. I am happy those guys don't have so much power in Benin, robbery and rape for nor be here. But the ones in Auchi are well coordinated because it mainly consist of indigenes just like jurists.
you said it all.. you no lie....
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by stillme231: 11:27pm On Mar 25, 2023
samuel051:
Thought someone earlier on this thread said Vikings no get mouth for Benin, because I wonder cuz Dem dominate Edo north and some part of central so e shock me when d argument been go on donkey years ago on this thread.. all the same Say no to CULTISM,e nor dey end well.
lmao those na lie...no time eiye or viki get any yeye domiinatn for benin lol..Benin dey accomodating for confra except u wan do anyhow den d real owners go show u shege.. even d so
Called Edo north, na jurist get there but Dem still dey under aiye
CrimeRe: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by stillme231: 9:13pm On Mar 25, 2023
Nemesis0147:
you are not smart….Davido and burna no squad pass 2pac and biggie

It might take years or months to fall then but if guys wan run am…dy go run am…
They might even fall for the cheapest of things like women…guys wey no fit dy without women!
2pac n biggie no squad, 50cent is way ahead .
Foreign AffairsRe: ‘ Hotel Rwanda’ Hero Paul Rusesabagina Freed From Prison by stillme231: 8:49pm On Mar 25, 2023
DreamSonInlaw:
Na wetin I tell you be that? And when I do..I know my place ; obey the rules of the land, do my bit and that's it.
oga quiet . Apply visa to Russia now. Una go dey form woke online but nothing lmao..
Foreign AffairsRe: ‘ Hotel Rwanda’ Hero Paul Rusesabagina Freed From Prison by stillme231: 5:16pm On Mar 25, 2023
Okorietitus:
We will not declare Oduduwa Republic before we deal with you ungrateful refugees.

The rubbish an Anambra man cannot try in neighbouring Enugu or Imo, you will be doing it with confidence in Lagos..

The rubbish you can't try in the North, you will be doing it boldly in Lagos.

Yorubas have woken up from their slumber and your cup is full.
Try nonsense again in Lagos and see what happens to you fools.
lol online woken up
Foreign AffairsRe: ‘ Hotel Rwanda’ Hero Paul Rusesabagina Freed From Prison by stillme231: 5:10pm On Mar 25, 2023
Benwallt:
This is the kind of message that befits this platform not those provocative slurs and attacks.

I pray this your message is well received.
it won't be received because even the owner of the forum is a bigot
Foreign AffairsRe: ‘ Hotel Rwanda’ Hero Paul Rusesabagina Freed From Prison by stillme231: 5:06pm On Mar 25, 2023
Josephkabila12:
you ibos hear it again, if you don't mind your business in ur backward ibo land southeast you'll face consequences. Hear it
shut up ee.. open mouth waaaah
Foreign AffairsRe: ‘ Hotel Rwanda’ Hero Paul Rusesabagina Freed From Prison by stillme231: 5:03pm On Mar 25, 2023
BloomingDale:
Why don’t you show what Africans invented? No one is interested in Sweden and Israel. This is an African forum.
wetin una invent aside tribalism n bad government
Foreign AffairsRe: ‘ Hotel Rwanda’ Hero Paul Rusesabagina Freed From Prison by stillme231: 5:00pm On Mar 25, 2023
DreamSonInlaw:
I will never take a side on issues concerning other countries especially if such reports are coming from the West.
and you dey find visa for west
PoliticsRe: Sanwo-Olu Rejects ₦5M Compensation To Uber Driver Tortured by stillme231: 8:20am On Mar 25, 2023
Nairaland now officially a useless tribal forum
CrimeRe: Kolade Ajayi Ibadan Orphanage Owner Remanded For Raping 2 Girls In The Orphanage by stillme231: 9:01pm On Mar 24, 2023
Zonefree:
In other news, Ondo pastor raped and killed a nursing mother inside his Church, and now Kolada Ajayi raped two girls inside orphanage home.

Na only una know wetin una dey put for that amala and gbegiri wey una dey chop wey make una gbola no dey stay one place.
u re funny 🤣😂😂😂😂😂. See as I dey laf
PoliticsRe: Failure To Arrest MC Oluomo After Threat To Igbos Will Breed Impunity - Pyrates by stillme231: 8:57pm On Mar 24, 2023
SavageResponse:
The governorship election in Lagos was a sham and it was caused by stupid and senseless comment of this imprudent goat
that's the incoming Lagos state governor
SportsRe: Nigeria Vs Guinea Bissau: AFCON Qualifier (0 - 1) On Friday 24th March 2023 by stillme231: 7:24pm On Mar 24, 2023
G00DHardDick:
Bros no one is arguing with you about the money, wether na coins or not. The fact be say FG go wire them millions for this match wey dey lose so. So what are you saying? Did they tell you they haven't seen the money before?

Oga, I'm telling you whether they win or not, which they just lost now, FG go still wire their aza!!!!! That is if they haven't even been paid self before the match
wire which aza.. fg they wire aza na Mikel bail them d other time lmao.. baba money is not their problem, no passion... Which dirty money fg wan give Dem
SportsRe: Nigeria Vs Guinea Bissau: AFCON Qualifier (0 - 1) On Friday 24th March 2023 by stillme231: 7:21pm On Mar 24, 2023
EnterpriseMan:
Lovely result. INEC will release the correct score later grin grin
wait for the real result at midnight
SportsRe: Nigeria Vs Guinea Bissau: AFCON Qualifier (0 - 1) On Friday 24th March 2023 by stillme231: 7:21pm On Mar 24, 2023
super eagles need inec chairman as striker
PoliticsRe: INEC Result Analysis Based On Samples From IREV by stillme231: 7:17pm On Mar 24, 2023
Obinoscopy:
As a statistician, I've always believed in the powers of deductive inference based on sampling.

INEC has uploaded over 94% of the Presidential Results on the IREV Portal. Now there are people who believe that the result announced by INEC is significantly different from the result uploaded on IREV. I decided to randomly select result sheets from IREV and collate. The sample size was 314 result sheets. That sample size was gotten from an online sample size calculator. Click on this link to see my research protocol: https://www.nairaland.com/7614305/statistical-analysis-inec-result-irev

The result is very interesting.

RESULT
So after collating the result sheets from randomly selected 314 polling units, APC got a total of 15394 votes. LP got 10430 votes. NNPP got 2613 votes. And PDP got 11533 votes. So APC got the majority of votes followed by the PDP, then LP and finally NNPP.

This means INEC declaration is in tune with what's uploaded on IREV. However I noticed that the result for Rivers State is very strange. My collated result shows LP has more than 4 times the votes gotten by either APC or PDP.

So in conclusion, the IREV result is almost exactly what INEC declared. The only discrepancy is that of Rivers State. I might have to inspect that of Rivers State even further in my next analysis. But despite the Rivers State discrepancy, APC won fair and square based on the results on IREV Portal. I say this with 95% confidence.

Whether the results from IREV is authentic or not is a matter for another discuss. My focus was just to use the results I saw on the IREV Portal.
you are getting it wrong.. did they transmit the result automatically? No be wetin Dem read for hall Dem go collate before? U waste ur time dey do yeye statistics lol

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 29 pages)