₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,617 members, 8,512,780 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 01:04 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:12am On Sep 03, 2009
Makes no sense
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 8:09am On Sep 03, 2009
I dont drink ,smoke or womanise unlike u na
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 8:07am On Sep 03, 2009
Liar
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 8:05am On Sep 03, 2009
Figure it out yourself mehn. Your boxer's, your hair cut, and why u had to wear NATIVE CLOTH ontop converse
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 8:01am On Sep 03, 2009
How come u know so much about conductors way of life? U don do the job before?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:58am On Sep 03, 2009
Lol, U make me laugh, please dont ask me why
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 7:57am On Sep 03, 2009
Give me money na
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:56am On Sep 03, 2009
U cant even spell
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:54am On Sep 03, 2009
Na form u dey form. Nor be sey u truly holy. Lol
U think sey peeps here be Jew like u?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:50am On Sep 03, 2009
Agbero Like u
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:49am On Sep 03, 2009
*Clears throat*
Did u just called me that?
Jokes Etc › Re: Have Got A New Babe For Romade And Ben20001 by studio43(m): 7:46am On Sep 03, 2009
Dress back
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 7:43am On Sep 03, 2009
U be small boy. Go rest
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards {the making} ;D by studio43(m): 7:42am On Sep 03, 2009
Im happy u got the spelling right this time, Lol
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:40am On Sep 03, 2009
Everyone for yaba left abi?
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 7:39am On Sep 03, 2009
Te hehe
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:37am On Sep 03, 2009
Make i tell u so u go come kidnap me abi?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:35am On Sep 03, 2009
U don see peeps wey no get work abi?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:33am On Sep 03, 2009
U don see peeps wey no get abi?
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:31am On Sep 03, 2009
Solo artists dont shout for crying out loud
Jokes Etc › Re: Imaging If Obasanjo, And Other Were Footballer: by studio43(m): 7:30am On Sep 03, 2009
But how come u top the list na?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:28am On Sep 03, 2009
*Kicks him out*
Next?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:26am On Sep 03, 2009
For your mind abi?
Jokes Etc › Re: Have Got A New Babe For Romade And Ben20001 by studio43(m): 7:25am On Sep 03, 2009
U might need it oneday
So keep it
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 7:23am On Sep 03, 2009
Talking to u juvenile
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:21am On Sep 03, 2009
Your ya
Come u think sey na rehearsal we dey do for here?
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:18am On Sep 03, 2009
U wan dey talk as if u Soji abi
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards {the making} ;D by studio43(m): 7:15am On Sep 03, 2009
Dickele,
By.dot also need an advice. Thank u
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 7:12am On Sep 03, 2009
Well im sorry about that, thought your having a hearing problem.
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:09am On Sep 03, 2009
Wetin u dey try form now?
Holy holy abi?
Jokes Etc › Re: Have Got A New Babe For Romade And Ben20001 by studio43(m): 7:06am On Sep 03, 2009
Clears Throat
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:04am On Sep 03, 2009
Yours dey under bridge for ketu. Ewu

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 394 pages)