Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 188 (of 394 pages)
hahahahahahahahahahahahahahahahahahaha, ![]() thats brilliant of you larayat, maybe she's interested in me before but so ashame to admit it ![]() moyo, oya tell da truth make devil waka comot ![]() |
nor mind me jare, Na over happiness ![]() |
Lol |
lara, i wont mind them, they are enemy of joy, and moyo top the list ![]() MOYO, elenu gbeske, why u wan destroy my sizzling romance wiff larayat, ehn? ![]() |
moyo, nobody can take my crown, im RULLING KING. u think sey to get mouth na yam? love is expensive this days, and finding a true love riight here right now is the best thing to ever happen to a cool headed guy like me, MOYO, MIND YOUR BUSINESS ![]() |
now im feeling lucky ![]() |
frank_stilwaters thats mine, oya shoot |
ignore my haterz babe, maybe they've forgotten the bible says, what god has joined together, let no man put assunder, ![]() |
lara, is ya messenger working? ![]() |
kickz dem out ![]() |
lara my sweet heart, as u can see, our relationship aint goin down well wiff some people, this are the peeps who claimed to be my friend, na dem dey backstab me because im in love with you. dont let them deceive u, u mean the whole worl to me @danny1, dont break whats left of my heart |
u are a slow fella, and im a go getter, can u beat thattt ![]() yeye daniluv ![]() everything is funny to you moyo, elenu gbeske ![]() |
*kissing lara with one eye on alert |
lara been a rapper is a good thing for us, dont u wanna be like KEL, SASHA, KEMISTRY , BOUQUI? HABBA!! , i know wetin u dey like naw ![]() |
wish i could resist those kisses, but |
dannyluv1 when u flog pikin with right hand, u use the left hand pet and draw him/her close to you ![]() lara, i never knew you are a good rapper, rap me more ![]() |
my luv for lara is far-off from cunny cunny luv jare, i'm comming out straight and clean goin on my kneels for lara not to doubt my love for her |
how many of us (dudes) u dey date for here, |
take am easy make my luv for u nor make u start dey vibrate like nokia, i know how women feel when dey found true love ![]() |
like u sweety, how is ya sister jumoke bond |
why cant u do without that bend down and select windsreen of yours? u dey fit see road so ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 188 (of 394 pages)




