Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,304 members, 7,954,216 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 02:30 PM

Love Miss Road - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Love Miss Road (5552 Views)

Money Miss Road / Minister Miss Road (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Go Down)

Re: Love Miss Road by studio43(m): 1:44am On Apr 05, 2010
Abi o sey wetin happen?
I call yo name?
Re: Love Miss Road by Kunbee: 1:53am On Apr 05, 2010
Drunk man sad
Re: Love Miss Road by tanimz(f): 1:54am On Apr 05, 2010
^^ grin grin grin
Re: Love Miss Road by studio43(m): 2:19am On Apr 05, 2010
Kunbee is crazy i swear lol
Re: Love Miss Road by tanimz(f): 2:20am On Apr 05, 2010
No shes not undecided
Re: Love Miss Road by Kunbee: 2:21am On Apr 05, 2010
Ose o iyawo mi
Re: Love Miss Road by tanimz(f): 2:21am On Apr 05, 2010
Ko tope kiss kiss kiss
Re: Love Miss Road by studio43(m): 2:22am On Apr 05, 2010
See as dis one just dey forward anyhow for here,
Tatafoism
Re: Love Miss Road by Kunbee: 2:23am On Apr 05, 2010
tanimz:

Ko tope kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Love Miss Road by tanimz(f): 2:25am On Apr 05, 2010
^^ kiss kiss
Re: Love Miss Road by tanimz(f): 2:26am On Apr 05, 2010
studio43:

See as dis one just dey forward anyhow for here,
Tatafoism

E dey scratch you for body? Jealousy no go kill you shocked shocked shocked shocked
Re: Love Miss Road by studio43(m): 3:13am On Apr 05, 2010
Why i go jealous person wey no dey fit chop 3times a day.
Mtchew
Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 8:17am On Apr 05, 2010
tanimz:

^^ kiss kiss

make i join cheesy kiss kiss kiss
Re: Love Miss Road by studio43(m): 8:27am On Apr 05, 2010
Go brush first
Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 8:37am On Apr 05, 2010
ehhn! no vex. . . na why u dey tight face like orange wey gidson don suck finish?
Re: Love Miss Road by studio43(m): 8:45am On Apr 05, 2010
No dey mention that badger name for my matter next time u hear?

Abi u want make i call sylvex for u?
Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 8:54am On Apr 05, 2010
lol that local dog? cheesy
Re: Love Miss Road by studio43(m): 9:17am On Apr 05, 2010
That niggar is going to come after u like he dont know you.
Take my word
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 10:16am On Apr 05, 2010
D1KeleVra:

lol that local dog? cheesy
lol.who cum b international dog?
Re: Love Miss Road by studio43(m): 10:18am On Apr 05, 2010
Na him boy friend na
Re: Love Miss Road by Ben13: 10:28am On Apr 05, 2010
Nice Joke. . . .

Pls use the chat thread for offtopic posts.
Re: Love Miss Road by studio43(m): 10:30am On Apr 05, 2010
Bad Advice
lol
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 10:47am On Apr 05, 2010
Ben-10:

Nice Joke. . . .

Pls use the chat thread for offtopic posts.

He nor get rit?
Re: Love Miss Road by studio43(m): 11:16am On Apr 05, 2010
Talk well na
abi u dey stammer?
Re: Love Miss Road by Dyt(f): 11:22am On Apr 05, 2010
Hmmm baby darling i lyk d subject,cmon give it 2 me. *starts kissing*
Re: Love Miss Road by studio43(m): 11:29am On Apr 05, 2010
Misofuyin tele pe i will forever remain loyal to u.
U thought i was joking?
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 11:36am On Apr 05, 2010
studio43:

Talk well na
abi u dey stammer?
knw knw.  Go check d dictionary meanin of stammer.
Dyt:

Hmmm baby darling i lyk d subject,cmon give it 2 me. *starts kissing*
u nor they tire?
Re: Love Miss Road by Dyt(f): 11:37am On Apr 05, 2010
I ll always love u,no dikele,no jossy,no kunbee,no tayo,no tanmiz,no gidson,no sylv,inshort dey r all badgers,*grabs him n heading 2 d room*
Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 11:43am On Apr 05, 2010
jossy_1luv:

lol.who come b international dog?

international dog no dey. . . local dog na sylve. . . stupido na rural dog smiley
Re: Love Miss Road by studio43(m): 11:45am On Apr 05, 2010
Awww,
Come here baby, Mmuah, I can wait to satisfy u sexually , I want to see u scream my name
Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 11:46am On Apr 05, 2010
mhen! gerreway from me u Hot local dog angry angry angry
Re: Love Miss Road by Dyt(f): 11:50am On Apr 05, 2010
Dikele wan die,go 2 hell. * baby give it 2 me,moaning real hard n sexy *

(1) (2) (3) (4) (5) (6)

HEY JOKERS - BEEN MISSING YOU / How 2 Check Ur Weight With Ur Blackberry & Nokia Phone. / Some Social Jokes Collection

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.