Crime › Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Sukusu: 11:59am On Jan 13, 2022 |
Emperor2020: your guys Dem de on plus,this one off me,u de behave like werey or ur self de fear u sef...go divinition,Alfa or prophet go Yan u who u b how the workings dey be? If girl collect your sperm? Ehn fit use am run you something ba? |
Crime › Re: Money Ritual Is The Biggest Scam On Earth (see Why) by Sukusu: 12:05am On Jan 13, 2022 |
Emperor2020: de wait fr Time e go die,e go shock u,there are tins u don understand,some ppl carry ancestral curse,som village ppl tinx,as long as e no use human run e doing, nothing go happen bro,unless if e wan go extra higher..pure tradition still de work..if u b ibo I for giv u tipoff of doing way u go run e go de sup small,no b blood money I would like to know about this |
Crime › Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Sukusu: 11:31pm On Jan 12, 2022 |
Emperor2020: Sukusu one go run oshole,no be to run am be de issue ooh,na steady work ooh after,cos dis guys I de tell u,no de sleep as in,boys de tk meth, sleepless night,two days straight..no be if de run am,u go sit dey sleep..plus bro renew dey ooh,if u fell,naso de money go de go back ooh til u broke lol.. I just wan know the workings bro. I dey feel say person don use me run plus. |
Crime › Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Sukusu: 2:44am On Jan 12, 2022 |
Emperor2020: na person way no de game u go de update this rubbish bro,wat this one even say,u spam log,cash am out how or cc,or is it edd..oga those work no go giv u DT kind money.. check dis edd nd it's date confirm boys know all this u de Yan..oga if u run better oshole cl go com from no where de bless u,naso my guys chop one German woman almost 60k euro bfr one of our guy cast work e clear de woman eye..cl de beg my guy to send am ordinary pics no b video call ooh ordinary send am pics my guy no de send am..so na dis kind of benefit go giv u 40milla with middle men way full fr de job ooh,oga u no de game,talk from experience bruh how will you know if someone has run Oshole on you |
Crime › Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Sukusu: 2:26am On Jan 12, 2022 |
laborious: I am not here to argue o, but just to share some wisdom..my people there is money rituals ooo, I have not seen the one that money will just appear in wardrobe or Ghana must go before, but I have seen the one of yahoo yahoo, the one that will bring contracts, market sales, the one that a Radom person go just ask uabout a business and boom you don land contract be DAT! business that you start with just 100k DAT will boom in a matter of months and years, anytime the ritual is done you will told to be vigilant because the opportunity go just come like play like play and if you lose guard then its gone, what of the one dat if you should just bid for contract even if it has been awarded out , trust me dey will withdraw it and give it to you,but since I don wise na yahoo yahoo sure pass... Coz anything you do as at that time will be favoured, if you do money ritual and start dating na d jazz go bring client com wey go pay u like say u do BEC, EDD or Wire wire, even if na binary trading or forex trust me you go hit big as long as you keep to ur side of the agreement. Failure to do ur part leads to death or total bankruptcy.. How does the yahoo yahoo work? |