Politics › Re: Kogi Governor, Yahaya Bello Dissolves All State Boards, Parastatals by sulefigo: 1:06pm On Jan 29, 2016 |
Nonsense, caretaker governor. Abeg falake we are waiting for u ooo |
Politics › Re: Tompolo: Niger Delta Group Gives Buhari, APC Stern Warning by sulefigo: 10:14pm On Jan 21, 2016 |
Hahahaha dose ppl no no buhari, dat fulani man get mind oo tompolo or wat ever u call ur self, u go soon see ur self for kuje very soon,idiot, carry go Sai Baba |
Politics › Re: Protest In India Over The Killing Of Shiites By Nigerian Army In Zaria(photos) by sulefigo: 12:44pm On Dec 17, 2015 |
Nonsense let dem go to hell. We cares |
Politics › Re: Fayose And Mimiko In Kogi Ahead Of Governorship Election (Photos) by sulefigo: 9:47am On Nov 17, 2015 |
Haha haha weda dey com or not noting for PDP, wada is a gonner. I trust my party APC |
Politics › Re: See Senators Who Got What, As Saraki Names 65 Senate C’ttees by sulefigo: 11:10pm On Nov 04, 2015 |
Some nigeria guys to get wahala, dey too lik complain habah, can't u shout up and watch |
Politics › Re: Graphic Photos: Two Terrorist Killed As Army Raids More Sect Camps In Borno, by sulefigo: 11:00pm On Nov 04, 2015 |
See dem self,upon dia nonsense dey still look lik bush meat, bravo to our gallant army |
Politics › Re: Arrest Of Saraki Will Divide APC, Says Wada Nas by sulefigo: 11:54pm On Sep 20, 2015 |
I wonder how sum ppl talk at times. Watin dey want mak buhari do nw? He shld stop d court for carrying out dia duties? He no go work oo arewa |
Politics › Re: Why Buhari, Apc Cannot Forgive Saraki by sulefigo: 11:49pm On Sep 20, 2015 |
I hate d idiot self. He think he can do anything he lik abi. Let him face it alone. D idiot is a betrayal.let see how is gonna get out of dis mumu |
Politics › Re: Sani Abacha's 72nd Posthumous Birthday Is Today! by sulefigo: 7:55pm On Sep 20, 2015 |
Ya Allah have mercy on his soul. Amin |
Celebrities › Re: Rukky Sanda Shows Off Bikini Body (Photo) by sulefigo: 5:56pm On Sep 18, 2015 |
Dis her ass no b here ooo. Don't no Y Niger guys too lik big ass |
Romance › Re: I Thought He Is A Friend, Now He Wants Sex For A Favour He Did by sulefigo: 5:53pm On Sep 18, 2015 |
Giv am him moni nw. Must u b a virgin forever? My dear giv am dat tin mak him do jor. |
Politics › Re: 16 Year Old Christian Girl, Ifesinachi Anih Converts To Islam,[photos] by sulefigo: 1:22pm On Sep 17, 2015 |
Sister may Allah grant u janah amin. U hav discover d true religion. |
Politics › Re: Presidency Orders Payment Of FG Workers’ Salaries by sulefigo: 1:20pm On Sep 17, 2015 |
Later now sum idiots go d insult buhari. Dey no d see all dose tins wey him d do oo. Baba we beliv in ur govt carry go noting dose u |
Politics › Re: I Am Probing Amaechi Same Way Buhari Is Scrutinizing Jonathan’s Tenure – Wike by sulefigo: 1:16pm On Sep 17, 2015 |
I just d laugh dis so called wike self.probe my mentor. Hahaha wike ur days are numbered. Ooooo u beta get ready for another election oo  |
Politics › Re: I’ll Recover All Senate Seats In Imo, Okorocha Boasts by sulefigo: 1:12pm On Sep 17, 2015 |
Dat is my man.carry go noting do uu  ?? >:  |
Politics › Re: Why Abubakar Audu (68) Is A Bad Choice For Kogi State-Barcanista by sulefigo: 7:45am On Sep 12, 2015 |
Adoja carry go. Mak all ur heaters go and hug transformer. We can't wait to hav u as our excellence
|
Politics › Re: I’m Joining APC, PDP Shut Me Out Long Ago –ndoma-egba by sulefigo: 7:36am On Sep 12, 2015 |
Audu is still d best as far as kogi is concerned. We are tired wit Pdp.don't no Y sum away kogi indigen wil b talking nonsense abt dis noble man. |