Suntemi's Posts
Nairaland Forum › Suntemi's Profile › Suntemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 173 pages)
shey Glo dey go ni this one wey una no talk. Where I put my Glo 3G sim sef? |
4llerbuntu:Dem go fear fear naw. |
v3 na when U turned Thomas? Also sey ya IWP is working? |
My IWP no gree work this morning, then suddenly I got this SMS,
|
How I wish next version of IWP will support OpenVPN |
@Myself2 , How my matter take concern U? Bring your elder sister come my crib, U go know say me no get n me no fit get reproductive wahala. |
malikalhaj, U get mouth. |
Y U dey wait DC again? Sebi na only 10mb? so pay MTN naw, 50mb no too cost. LOL ![]() |
Because MTN and DSTV sabi say if them allow that to happen, Una me no dey there o go set up Viewing Center with their Mobile DSTV n Una go start to dey organize seminar for am. Una no go care say na money dem take collect EPL broadcasting right. Another business opportunity for Igbo Boiz like CJ ![]() |
Wiki2Touch is an offline Wikipedia reader. It will provide you with access to Wikipedia’s articles at any time without an internet connection as you will have downloaded and installed the entire Wikipedia database on your iphone. |
Up Blues My Sper.m is BLUE |
*watching first Premier League match live on mobile DSTV* |
Just finish downloading the database file of wiki2touch. It wasn't easy at all thanks to MTN.
|
This IWP dey try small sha. |
@josite , You made a mistake, you shouldn't have just load the card and started browsing immediately, you should have subscribed to the monthly package by sending 101 as a text to 131, then you would receive[b] a message confirming your subscription[/b]. After this, you can then start browsing. So the mistake you made was not subscribing to a Data Package before browsing. Hope You keep note of this next time. How I wish I can help you get back your money, but sorry, MTN no even sabi me. I'm only a subscriber like you. |
This Download chop my time.
|
nA mE dEY pROUD of nAIRAlAND pASS. cOZ I cANT jUST Count wAT i'VE gAINeD ON hERE SO fAR. nAIRAlAND mADE mE 'SELF EMPLOYED' |
Me no even pity them one bit. ![]() |
Initialize, u Bleep up o. Imagine sendin goods without payment. Na u funny pass. |
any accessories? |
any accessories? |
mukina2:stolen meat dey sweet pass the one given to one willing. |
walahi [i]Nobody steal meat for pot reach m[/i]e. It got to a point mama have to count the meats left in the put. Then I have to use knife to cut the meat into two so that she wouldn't know. |
send it to krfalana he can do tht 4 u |
honsule:yea my Oga. |
40 ke Una wan kill person ni? |
I foresee new F B T coming ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 173 pages)