Suntemi's Posts
Nairaland Forum › Suntemi's Profile › Suntemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 173 pages)
Pelumiv:3 weeks ago, them send me come to monitor una one by one ni. LOL ![]() |
[quote author=tomi_ade link=topic=507554.msg6790889#msg6790889 date=1285048572]^^shuO!, . where una dey get this kain speeds from.?, . .i think i have to go back to bed> [/quote] We be enTN staffs, so our speed dey different from that of customers. |
skydancer:ok but I no sabi urs mine is www.facebook.com/suntemi |
@ mobinga, U don dey drink o how U expect make I sabi ur age? That my time wey U waste, U go buy for am. |
v3:The two together. |
4llerbuntu:My area no dey Map, Satellite no dey see my end, so E go hard gan. And if they manage spot me, I get |
Mtn Agege this morning. I too love my private host.
|
@Pelumiv, AJERI to fe torrent. |
Mobinga:check www.plunder.com/suntemi I just hope say 'Una' spam bot nor go ban me this time coz of this link o. |
semid4lyfe:a waste indeed my brother. |
If He's second, who is the first? but to me, Mikel is second to none at the moment |
All this 'anti-Mikel' people again? Una no dey tire? All We need in our matches is 3 points, thats all, Mikel scores or not. |
guente02:U nor get pc? ![]() |
Mavor: ![]() |
Mavor:Noticed that too. here is a link to Arunava's new Tunnel. http://plunder.com/7329d7626e |
But come to think of it, How E go be if so say na me create one FBT software wey all of una dey Use. I go then start my own FBT company. All of Una must pay my money. I need to start working hard [/b]cos E be like say FBT go soon [b]take over Music Industry in terms of revenue o. Lol. I foresee my account balance having more than 2 commas. I go then employ Dual Core n that my yeye friends Mavor n v3 ![]() infact I'm off to India
|
[quote author=tomi_ade link=topic=507554.msg6738957#msg6738957 date=1284271586]but d issue now is how long he'll be in the market [/quote]He needs to learn from Chris n RJ's mistakes to improve. |
Mobinga, cant find a link to download the software sef. Make I feel how E dey go. |
He wants to start his own 'your-freedom' business. |
sorry this is the link http://plunder.com/a82b09d389 |
Real Football 2011 for s60v5 Download link: http://barbados.plunder.com/x/$i33QPKD5FadMyfXMOi_qPEFl5uk0VzHM/a82b09d389/?/Real%20Football%202011%205800.jar
|
Great game with nice graphics. |
Download the latest Real Football 2011. Phones with Screen resolution 240 by 320 eg. Nokia N95. Download link: http://plunder.com/380cecc992 Phones with Screen resolution 128 by 160 eg. Nokia 3110c. Download link: http://plunder.com/a743257950
|
who mobin don drop am for him box naw? Oya come out come testify to the power of the Lord thru Arunava o |
v3:If me self catch U. We dey follow talk for YIM everyday n U no jami si as e dey go. |
Shey na version 3 we go call that one ni? abi na him server dey torrent? |
Princeofilorin:Ejo lo fe ro |
engrhamid, This your recent kai aboki talk dey make me wonder o. Shey na recently U just discover say U be Mallam Aboki ni? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 173 pages)
sharp sharp i'm waiting patiently 