NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:42pm On Nov 19, 2016 |
blueknight4real: So nysc said we should com to camp wif our acc numba and bvn Me no get bvn o.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:41pm On Nov 19, 2016 |
ibroh22: Na step mom now,,,tiri gbosa for u gbosa! gbosa! gbosa! alaye wa kpe fun wa o! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:37pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: love of money is d genesis of all evil u know abi..u r olojukokoro Alakoba! make he no sabi sey we discuss o  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:33pm On Nov 19, 2016 |
ibroh22: loll,,woman no fit get my kind of body,very sensitive,,,,,,,,,,,,,,,,wait! o,,with your step sis? No step Mom  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:29pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: tell me more I dnt know he don bribe me with 100k fa....e go hard to tell u fa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:26pm On Nov 19, 2016 |
ibroh22: can't watch dat without a babe Lol so u be the type wey ur body go move? me body no fit move unless she makes d first move if not we go just watch ham like normal movie and go sleep.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:22pm On Nov 19, 2016 |
Na so my Generator off o! see as my fone dey Hot like Hell fire backyard...na wa o..See y'all on Monday I know sey we go reach 1 million here by Monday...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:17pm On Nov 19, 2016 |
ibroh22: o boy!!! u ppl are badass o na normal tin fa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:14pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: my son doesn't smoke ooooo..I trust him ur son is corrupt o...he no dey smoke ham for ur presence na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:10pm On Nov 19, 2016 |
ibroh22: chai!! hope babes dey before u dey watch those videos cos u go just dey roll for bed for nothing my step sister fa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:06pm On Nov 19, 2016 |
blueknight4real: I don sub 4 tymes this month, and i go still sub again b4 diz month go finish, tho na xvideos chop my mb pass Lol o boi na the HD own I dey watch online fa weda nayin cos ham..we gada dey dia fa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:04pm On Nov 19, 2016 |
justifiedcoyy: U no get acid
Make u pour am.for him cassava ? him cassava na waste of tym e too small fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 11:00pm On Nov 19, 2016 |
sharliz: omo mi wat happen? Is u babalawo ni he haf high on korokoro weed fa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:58pm On Nov 19, 2016 |
y0rmee: uncle, you can lie ehn...  who get the fone? who get the GB? I go pour u water fa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:55pm On Nov 19, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:52pm On Nov 19, 2016 |
paris123: I don miss be that u never miss make we wait Monday polls first anywhere u find ursef just hala me ur acct details ma send u ma own Courtesy package..ur 3 wks in camp the bills go cover ham  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:45pm On Nov 19, 2016 |
callmemercy: Lol...lucky you! Rep us well o I go evn bring gold medal sef  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:44pm On Nov 19, 2016 |
paris123: You for just work am for all of us ehn ehn una no go gree na....buh I don settle bills for all lag Corper B16 if u katch luck o  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:37pm On Nov 19, 2016 |
Rebekkah: who ask you?! osanobuwa! chiefojiji dem sey u too talk fa Rebbekkah una dey fight ni? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:34pm On Nov 19, 2016 |
ibroh22: lolllll,,,it can't be is not real..no fixed date for stream 2 buh stream 1 sure die... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:27pm On Nov 19, 2016 |
paris123: I don't want to worry myself about it, anything can happen...would take whatever I get Exactly dats the spirit....  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:21pm On Nov 19, 2016 |
callmemercy: Then thou must pray by 12midnight for lagos... Call yormee n justifiedcoyy for support *wink* See u! wey I don work ham to lag and I'm going with stream 1 confirmed! me get families for Nysc na...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:16pm On Nov 19, 2016 |
paris123: Thank you this ur name fa na dia I dey o...how is preparations for camping? cos na stream 1 u dey follo o.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:11pm On Nov 19, 2016 |
callmemercy: Noooo... You for fast na.I don't understand your desire for lagos sha I'm working there na and my house is not far from my work.. so u see, I gas hold on to Lagos by force by fire..fast for dis recession fa! camp is near o ma fat small.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:07pm On Nov 19, 2016 |
Reenay: Lol....I'd like Lagos u too Lagos? wee plenty fa! lemme knw if ur posted there on Monday lemme add u to d list of people I will be covering their bills for food and drinks Courtesy SurpriseMe package! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 10:01pm On Nov 19, 2016 |
callmemercy: Aha! Iffa dun eat earthquake wee happen na. How about you? if I dun eat make dem post me to Lagos and Lagos sey ma choose one fa  I'm boiling egg jawe! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:57pm On Nov 19, 2016 |
guruvicawelt: who tell u say na her b dat... abi oyinbo people done dey do nysc? no go dream about person were u no knw o I knw na u no see has I praise ham fa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:51pm On Nov 19, 2016 |
callmemercy: Ghen ghen! Oshey catcher! My evening is going well, yours? mine is sprouting out so much love dear... hope u've eating? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:50pm On Nov 19, 2016 |
guruvicawelt: no mind them. them no know say we dey stream 1 lagos.. no b T.B joshua predict diz one o my guy wee gada dey man no wahala! we go bust camp bubbles fa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:48pm On Nov 19, 2016 |
ibroh22: Na u o,,,awon irumole to n je fried rice hawa mo yan na! Lol iresi ofada lan mo je o.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:46pm On Nov 19, 2016 |
Haychay: Correct ....my guy dat year .... Sha no f..up we gada dey na..  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 9:42pm On Nov 19, 2016 |
Reenay: Hi All, I'm Reenay, been viewing dz thread fr a while decided to come outta my shell  Holy smoke! see has Reenay fine die fa! u welcome to Graceland of bountiful opportunities... yormee show her the Red carpet |