NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:48pm On Nov 20, 2016 |
hanubarbie: This pic wey I dey see so no be normal normal fine ,Na black American kinda fine n I be wan give u my younger sis but as u don talk say hollamii fine pass u I go do transfer.hehehe ur free fa...as far as no babe dey ma neck I go dey relieved o..*Smiling* lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:45pm On Nov 20, 2016 |
dipson546: Bros wetin koinsign you naaa.... she no fit talk?... abi na u day always dress am... she be my sista fa! leave her alone o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:42pm On Nov 20, 2016 |
Fabulocity: As in ehn. Girls go suffer for dem hand. God forbid No girl will suffer in my hand...and u be girl o fabulocity baby choi! pray mk u no suffer 4 any guy hand o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:38pm On Nov 20, 2016 |
ibroh22: yes! I talk am till tomorrow fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:37pm On Nov 20, 2016 |
Fabulocity: My friend kip kwayet. You know that we know that you know that you're a fine boy. Stop denying.  I swear lemme go back to my ghost mode *lips sealed* me I don't know anything o..see the comment sef u too sabi book fa... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:34pm On Nov 20, 2016 |
ibroh22: guy,relax,,,,,u frosh die!!! lips sealed!!! na u talk ham o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:33pm On Nov 20, 2016 |
dipson546: so you do make up?.... hmmm OK ooooo No o..she has natural beauty o..the make up is just to look abit different..and na nude make up she dey do so u won't know she's wearing make up sef.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:30pm On Nov 20, 2016 |
MissOyin: Good luck guys as u all check ur state of deployment tomorrow. May you all find favour where ever you get posted to
P. S: people that will be posted to Kano. Follow @kano_corpers on instagram Thanks MizOyin....Amen o! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:29pm On Nov 20, 2016 |
ibroh22: all of you guys wey frosh like dis,,,me dey jealous o
cc
blueknight4real
surpriseme
hollamie007 ibroh22 if na play stop ham o..I no frosh reach u fa...ma dey ma lane o...they are watching us here..dat kayin talk dey sensitive u 4 email me fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:26pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: Ok its not my pix can i rest girls can make or mar jare Lol continue fa! them dey watch u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:24pm On Nov 20, 2016 |
iAmHelen: Service was awesome, dear. when u say that awesome I remember d church I attended today they welcome me like king fa dis our youths of today gan self..their ushers no allow me rest fa cos I was a new comer.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:20pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: guy no push crowd come here fa i tell u say na me b that? and how a guy go talk say hin felo guy fine U are safe they wee treat u wella man no fear! why u go put anoda fello man pix for dp wen u no be gay Abi u be gay? abeg dey proud of ur looks man...cos camp babes no go allow u rest fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:15pm On Nov 20, 2016 |
chiefojiji: on my way, I dey dat hi impact amusement park. abi u will come meet me for there? sharp nigga go ahead!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:14pm On Nov 20, 2016 |
monniyi: yamilenu how far our love nah.
U think say i don forget u  gbese re o! our love dey boiled for hand fa...I tink sey I don free fa...Oya tell me what do u want? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:10pm On Nov 20, 2016 |
hanubarbie: Thanks dear, is that really u on ur dp? Chai! Over fine dey worry u.. Lol I don enter ham o chai! well that's Me and I no fine lyk dat fa check Hollamie pix na OMG fine boy...every woman's dream boy...as 4 me I just dey okay normal normal... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:07pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: if u are notified harnubabie, aBbiie25, Posimii, sharliz, monniyi or iamhelen viewed ya profile u no go smile ni Lol Eeyah u sef na for dem babes fine boy Oya na kuku U and yormee go dey drag them...ma just dey look una from space... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:01pm On Nov 20, 2016 |
Dottune: Loool Y0rmee craze neva reach that one Lol u go fear when he jam u....na my main guy..himself no fit try ham na babes full him eyes |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:57pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: na Microbial terms just like u've ya IT term dem no sabi as e dey go fa..I go stain ham and smear ham nw...so cocci to the eyes.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:54pm On Nov 20, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:53pm On Nov 20, 2016 |
Dottune: Hollamie007 is a dude! yormee like dudes na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:52pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: Na everybody b dear ni haba no let me shout gay alert o Lol abeg no gayish stuff here o na error type fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:50pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: Tell that woman rapper/hip hopper to back off Looool omo! shots fired! kilode? yormee na handsome dude o money maker always raining fa..I nor fit laff Yormee oooooo WHR u at? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:47pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: Bless up bro remain immunocompetent always dear thanks! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:36pm On Nov 20, 2016 |
monniyi: Thanks love, ild keep ur cake for u. I'm so happy now thanks boo.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:35pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: Nairaland do add people viewing you to ur site so i go sabi those wey dey check me out Na so u sexy reach? yormee is coming for ur Ass fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:33pm On Nov 20, 2016 |
Breaking News.............Breaking News.....
Bring Pringles and garri ijebu to camp o..
For those who can't hold themselves carry protection Hepatitis B nor dey joke o.
No find soldier trouble o.....u might not remain the same again fa.. .
Northerners All is well.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:27pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: This guy has got a satellite on His phone iPhone6 no be small phone fa! Lol I see u smiling just now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:24pm On Nov 20, 2016 |
Hollamie007: Greetings house time tn intro myself fa
hollamie007 FUOYE MCB 2015 Akwaibom
Haff seen my call-up already so no nid to add others Congrats! my fello mcbist we gada dey... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:22pm On Nov 20, 2016 |
y0rmee: Choi! I thought you were a friend fa! u sey u dey grave fa...me never reach time yet o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:21pm On Nov 20, 2016 |
hanubarbie: Awww,thanks dear ,went on ghost mode but an back now,Na only u loff me here fa..I loff u too loff u too much fa....ur looking good.. happy Sunday dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 4:00pm On Nov 20, 2016 |
paris123: Will I still have time for make up for Sundays fa! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 3:56pm On Nov 20, 2016 |
aBbiie25: Awwwnn. That's sweet. I wish her a long life and prosperity. May she live to see her children's children's children. Happy Birthday to her! Bia Monniyi, make sur you keep our own share of the cake fa. Lolz she so busy today...I hope she remembers..cos I wee luv to bite dat cake as well.. |