₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,520 members, 8,441,052 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 10:50 PM

Toggle theme

Sweetliet's Posts

Nairaland ForumSweetliet's ProfileSweetliet's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 40 pages)

Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 5:23pm On Jul 02, 2009
were u just released from therehuhhuhhuhhuhhuhhuh??/


abeg make una bring rope make i tie romi my dear don kolo
Jokes EtcRe: Nna! by sweetliet: 4:41pm On Jul 02, 2009
above me
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 4:22pm On Jul 02, 2009
my darling no vex u no say hungry dey catch me when i post am

infact as u don come now hen, i go pick you  to add to my romi.

kiss kiss
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 2:59pm On Jul 02, 2009
romi is a shekpe taker. evryone beware
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 2:46pm On Jul 02, 2009
alimat 2:
Yes indeed, when the wife is nt around
alimoto where d hell hv u been?

husband snatcher!!!!  romi don marry me last nith so beware.  alimoto the pepper seller go and sell ur mkt jor.

@romi
y u dey call alimoto name na , abi u miss her.  rmmber say na 4 better 4 worst me and  u do lst nit.

if i catch u, i go cut ur bla bla bla angry
Jokes EtcRe: New:: Comments / Complains by sweetliet: 1:25pm On Jul 02, 2009
conformed
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 4:12pm On Jul 01, 2009
parki:
hey wey all the babes for this nairaland waka go na
WE DEY HERE
Jokes EtcRe: New:: Comments / Complains by sweetliet: 12:47pm On Jul 01, 2009
wicked mind above and below me angry
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 12:41pm On Jul 01, 2009
romi if u are nt capable let me know so i can invite the following people to assist u:

ben20001
dan1luv
clem
dkele

atleast with them by ur side, it is no shaking!!!!! smiley
Jokes EtcRe: Human Beans by sweetliet: 12:37pm On Jul 01, 2009
u mean tyty is night marehuh? shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: Happy Children's Day by sweetliet: 12:21pm On Jul 01, 2009
u like am?
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 12:13pm On Jul 01, 2009
na only na!!!! all nl ladies are invited jor.

romi is capable smiley
Jokes EtcRe: New:: Comments / Complains by sweetliet: 12:08pm On Jul 01, 2009
b4 brt bus go jam u jor
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 12:00pm On Jul 01, 2009
u are all invited to our honey moon
Jokes EtcRe: New:: Comments / Complains by sweetliet: 11:52am On Jul 01, 2009
@rom
na u sabi the prize na abi no bi wine u dey sell ontop bridge.

@ble
it started last night in ur room
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 11:14am On Jul 01, 2009
how many una want make i pick? embarassed

i don pick romade na, una no go leave me!!!!!

i no fit share my bla bla bla with many abeg ooooh cry
Jokes EtcRe: New:: Comments / Complains by sweetliet: 11:05am On Jul 01, 2009
and d blue wine makes u honey kiss
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 11:00am On Jul 01, 2009
my darling how was ur night?


hope u dreamt about me as usual!!!!!!!! kiss
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 10:58am On Jul 01, 2009
he is fine oooh. abeg make una leave my darling romade
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 5:34pm On Jun 30, 2009
no bi small thing my dear
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 5:09pm On Jun 30, 2009
guys im closing now. i will miss u all. but see u all tomorow God willing.

romade, remember to dream about me.

ben20001, remember to wash the pants i gave u last night otherwise, no bla bla for u today

and clem, watch the gate very well i no want my husband to catch ben for inside my bedroom.

bye kiss kiss
Jokes EtcRe: Compensation by sweetliet: 4:58pm On Jun 30, 2009
God is my bf so i dont hv credit he will do the calling.

so be rest assured that God is

still God even if i talk to him or not grin tongue
Jokes EtcRe: World Of Sport by sweetliet: 4:22pm On Jun 30, 2009
e bi like say miktyson and rom resemble. make una look them well well
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 4:16pm On Jun 30, 2009
God dey!!
Jokes EtcRe: Compensation by sweetliet: 4:13pm On Jun 30, 2009
God dey my side now so nothing dey happen tongue
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 3:55pm On Jun 30, 2009
@romade

i no blind ooooh

wetin u mean dey different with wetin the spirit of Jah reveal to me.
Jokes EtcRe: New:: Comments / Complains by sweetliet: 3:34pm On Jun 30, 2009
haba!!! dis is a very big issue. tell us, when was that
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 3:31pm On Jun 30, 2009
romade:
oun to ba hun ble lo le fenu so

2 wrongs neva make a ryt femo let her bark on though she be my person so i no tu dey worry about her OP
which means if she apply, u go accept am. what an invitation!!!!! shocked
Jokes EtcRe: Hapi Bornday Tytylayor by sweetliet: 3:17pm On Jun 30, 2009
add tyty please the lady is still vacant
Jokes EtcRe: Am Back Guys Lol by sweetliet: 3:01pm On Jun 30, 2009
tell us atleast na u kiss the mouth last
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet(op): 2:59pm On Jun 30, 2009
the whathuh? abi nepa don take light for your office?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 40 pages)