Jokes Etc › Re: I Was Warned! by sweetliet: 2:21pm On Feb 18, 2010 |
:-x |
Jokes Etc › Re: A Letter To Imam Umar Farouk Abdulmutallab (just A Joke) by sweetliet: 2:17pm On Feb 18, 2010 |
@tayo check under ur bed, u might find d joke dia |
Jokes Etc › Re: Ibo Man In Hell by sweetliet: 2:09pm On Feb 18, 2010 |
or ibo man sef |
Jokes Etc › Re: Life’s Tough When You’re Stupid by sweetliet: 1:09pm On Feb 18, 2010 |
because its dry |
Jokes Etc › Re: Ibo Man In Hell by sweetliet: 1:05pm On Feb 18, 2010 |
@okoro, look for it under ur bed |
Jokes Etc › Re: I Was Warned! by sweetliet: 6:06pm On Feb 16, 2010 |
i yam less concern |
Jokes Etc › Re: take care by sweetliet: 6:04pm On Feb 16, 2010 |
jjc werin bi rat? |
Jokes Etc › Re: Intenet Slang by sweetliet: 5:59pm On Feb 16, 2010 |
:-x |
Jokes Etc › Re: Hhaaaaa! by sweetliet: 5:32pm On Feb 16, 2010 |
really? abeg clear, na man wey no get liver dey make excus |
Jokes Etc › Re: Intensive Care Unit by sweetliet: 5:29pm On Feb 16, 2010 |
i yam not dia oooo |
Jokes Etc › Re: Intenet Slang by sweetliet: 5:26pm On Feb 16, 2010 |
i yam less concern |
Jokes Etc › Re: Hhaaaaa! by sweetliet: 2:02pm On Feb 16, 2010 |
werin u fit do if i vex u, u wey no get liver |
Jokes Etc › Re: Intenet Slang by sweetliet: 1:59pm On Feb 16, 2010 |
catch am catch am, e bi thief |
Jokes Etc › Re: Hhaaaaa! by sweetliet: 1:48pm On Feb 16, 2010 |
@dkele, u wish!!!!!!!!!!
@iyeawo, now dat we are hia, any news? |
Jokes Etc › Re: Date Needed For Feb 14th by sweetliet: 4:51pm On Feb 12, 2010 |
i yam not dia ooooo |
Jokes Etc › Re: Male Virgin! - Funniest Joke You'll Ever Read! by sweetliet: 4:47pm On Feb 12, 2010 |
na wa 4 dis boys ooooo |
Jokes Etc › Re: Reason Why I Vowed To Mind My Own Business by sweetliet: 5:18pm On Feb 04, 2010 |
u bi dog? |
Jokes Etc › Re: Reason Why I Vowed To Mind My Own Business by sweetliet: 5:12pm On Feb 04, 2010 |
abbey werin bi ya own  ? |
Jokes Etc › Re: Reason Why I Vowed To Mind My Own Business by sweetliet: 3:52pm On Feb 04, 2010 |
@alimoto if i catch u hen, u go shout y me!!!!! @romade u miss us b4  |
Jokes Etc › Re: Reason Why I Vowed To Mind My Own Business by sweetliet: 1:53pm On Feb 04, 2010 |
alimoto d pepper seller how are u? |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by sweetliet: 1:50pm On Feb 04, 2010 |
lawyer pharoh take am easy oooo |
Romance › Re: How Often Do You Call Your Partner ? by sweetliet: 1:14pm On Jan 26, 2010 |
three timex daily |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by sweetliet: 10:19am On Jan 25, 2010 |
ben werin dey happen hia |
Jokes Etc › Re: Foolish Servant by sweetliet: 3:43pm On Jan 14, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Car Names And Their Meaning by sweetliet: 3:08pm On Jan 14, 2010 |
clem in ur dreams |
Jokes Etc › Re: Thanks To Nairaland. I Finally Get A Date. by sweetliet: 2:55pm On Jan 14, 2010 |
make una hlp am cry ooooooo since hin no dey d grave mistake |
Jokes Etc › Re: Wrong E-mail Address by sweetliet: 2:50pm On Jan 14, 2010 |
nice joke. i hope d poster never die oooo |
Jokes Etc › Re: Car Names And Their Meaning by sweetliet: 2:39pm On Jan 14, 2010 |
@poster whch one u get |
|
Romance › Re: Most Beautiful Girls Are Thieves! by sweetliet: 2:23pm On Jan 14, 2010 |
@poster which means all ur sis dat are beautiful too are thieves, dont judge people by looks. |
Jokes Etc › Re: Thanks To Nairaland. I Finally Get A Date. by sweetliet: 1:56pm On Jan 14, 2010 |
omg!!!!!!!!!!!!!1 no go kill yaself oooo |
|