Jokes Etc › Re: The Village Girl by sweetliet: 12:08pm On Jun 25, 2009 |
maybe. but find out yourself |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by sweetliet: 11:55am On Jun 25, 2009 |
partner above me |
Jokes Etc › Re: Undoubtibly Hilarious by sweetliet: 11:54am On Jun 25, 2009 |
im cold jor. can somebody take away the cold please |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by sweetliet: 11:53am On Jun 25, 2009 |
how u take know |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by sweetliet: 11:43am On Jun 25, 2009 |
na there him sef go buy hin own. |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by sweetliet: 11:39am On Jun 25, 2009 |
he rob me last night |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by sweetliet: 11:21am On Jun 25, 2009 |
yes my dear i woke well. fanx for asking |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by sweetliet: 11:18am On Jun 25, 2009 |
ur boss in the office. dont u have respect!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Jokes Etc › Re: Am Back Guys Lol by sweetliet: 11:17am On Jun 25, 2009 |
let it rain please the guy no dey try |
Jokes Etc › Re: Compensation by sweetliet: 11:05am On Jun 25, 2009 |
romade long time, will u be coming to my house dis weekend as usual |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by sweetliet: 10:57am On Jun 25, 2009 |
@JOKE, so roma and ben bi gay, no wonder them dey attack me for here too much. point of correction please, im a lady.
@peejee im ooo my love.
how was ur nit? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by sweetliet: 2:34pm On Jun 24, 2009 |
u well at all |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by sweetliet: 12:50pm On Jun 24, 2009 |
back to sender |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by sweetliet: 12:47pm On Jun 24, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by sweetliet: 12:44pm On Jun 24, 2009 |
elowa: no, their rented container dont forget we are co-tenants |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by sweetliet: 12:18pm On Jun 24, 2009 |
come down na, ground full for u to fall put sha u want fracture ur tiny legs |
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by sweetliet: 12:10pm On Jun 24, 2009 |
i get ijebu garri for my office, u all are invited |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by sweetliet: 11:38am On Jun 24, 2009 |
Ben20001: is dat what ble used in bathing today? y u dey ask us, no bi u with her bath last night |
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by sweetliet: 10:47am On Jun 24, 2009 |
yes in ajegunle roundabout |
Jokes Etc › Re: My Joke Diary____Please Dont Laff by sweetliet: 10:29am On Jun 24, 2009 |
how u take know? abi u don chop pepper b4? |
Jokes Etc › Re: My Joke Diary____Please Dont Laff by sweetliet: 3:59pm On Jun 23, 2009 |
@joke, i cant stop laughing. guy u are too much.
keep it coming and leave romade alone. after all, romade jokes don finish |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by sweetliet: 3:51pm On Jun 23, 2009 |
supported |
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by sweetliet: 2:37pm On Jun 23, 2009 |
God dey |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by sweetliet: 2:19pm On Jun 23, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Secret Relationship Btw Tonye-t $ Lolabbey by sweetliet: 2:08pm On Jun 23, 2009 |
what a perfect couple. i know the pix is roma and lola's |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by sweetliet: 2:04pm On Jun 23, 2009 |
so ben u sabi fear like this? na wah oooo |
Jokes Etc › Re: Compensation by sweetliet: 2:03pm On Jun 23, 2009 |
monkeys above and below me |
Jokes Etc › Re: Three Envelopes by sweetliet: 2:00pm On Jun 23, 2009 |
which means he should resign na!!!!!!!!! lol |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by sweetliet: 1:11pm On Jun 23, 2009 |
nice joke hope he doesn't make u the fifteenth |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by sweetliet: 1:02pm On Jun 23, 2009 |
vely vely bad joke. |
Jokes Etc › Re: Compensation by sweetliet: 12:53pm On Jun 23, 2009 |
no be small thing |
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by sweetliet: 12:52pm On Jun 23, 2009 |
im less concern |