Swintiney's Posts
Nairaland Forum › Swintiney's Profile › Swintiney's Posts
why are u guys making noise. if they invite all of you, none of u will reject the award. Up Nigeria There are lots of Nigerians that won't accept it. Chinua Achebe is No.1 |
Off course Jimoh Ibrahim na as usual. OBJ just sell our economy give company vampires wey specialize in eating live companies. off course i dey fear my head make s, s no come pick me but even the vampires na our oga's delight. Afterall na him campaign sponsores to chop our companies. one question wey i dey ask be which dey naija problems go finish? Them kill banks, na we dey suffer am Them kill refineries, na we dey suffer am Them kill textile, na we dey suffer am Them collect 30% of our budget as salary, na we dey suffer am Them wan remove subsidy, na we wan suffer am now them wan com use plane crash kill us again Baba God abeg make u hear your children's cry oooooooooooooooo! |
Agile mopol! |
We too dey speak english, our leaders na dondi united players. Bribe no fit allow them see goal post! Ogoni leaders shine your eyes and pray also. |
Pls specify the actual field engineer needed, have I.T 3yrs field engineering experience. I have also applied for the Job. Pls contact me on 08028422739 |