Swisstaker's Posts
Nairaland Forum › Swisstaker's Profile › Swisstaker's Posts
1 (of 1 pages)
pls i also need d video and test format,kindly send to Ibangainiobong1@gmail.com |
pls i also need dis,my email na ibanga_iniobong@yahoo.com.tanks |
;Dsleep makes u sleep with saliva drooling from ur mouth in church while d message is going.trust me e bn happen to me.na d girl way day my side push me after d saliva don wet my bible,na d book of thessalonian chapter 2,d page is half torn now |
@damilare,God bless u for all ur efforts.the lord is ur muscle.pls i also need d pack.my email is swisstaker@yahoo.com.thanks in advance |
@otokx,i just day exageraye,but i no u get d message am trying to pass across.even for ofrima sef,no b work to climb reach d 4th floor for an old man @ 70?? |
its quite a tragedy.bt seriously dis retirement age tin sef.retiring at 70?thats y dem day go like dat.want to die in service.give way for d young.dat was wat i saw at a tanksgiving service in my schooo uniport.wen it was time to dance forward to drop ur offering,na so dis proff day shake go front,he slowed d pace of d pple in d queue.wen he finally got there to comot him wallet see as his whole body was shaking,ok comot wallet drop offering na,na war.if no b wan other elderly man way carry am comot for line so im go giv pple chance.so una see my point,na dis same prof go climb stairs to reach im office for 7th floor |
wetin dis pple day tink sef,abi skoin skoin worry wan ni?energy saving ko,watt choping ni.abeg make i hear beta tin jo.NEXT |
hello NLers,pls i need ur candid advice on wat course i should do for my masters program and which skool to do it.i just finished my B.Sc program this yr with a 3.21 Cgpa in chemical engr.also wat other qualification do i need to aquire,i.e computer programs(e.g java,ccna,etc) to polish my certificate |
1 (of 1 pages)