Switcommy's Posts
Nairaland Forum › Switcommy's Profile › Switcommy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
Dr. Laz'Devitan:..same wt me o....abeg our able nerosoft,guegks,sir otoks nd others...make una answer us |
Samgreguc: am in Romi...whch side |
izipee: guy hw wil u cmpare kd to ph? . . .ph na place?...God help me ask am..with all those their bad roads,,,i cnt cruise wt ma car in ph.....ma tires will jst chop off |
Samgreguc: where precisely? Sabo,barnawa,goningora,kakuri,romi or town....romi new extension |
Samgreguc: una middle name na book....lol...na so e be |
Switcommy: wait ooo....attention plz!!!!announcement announcement!!!:.....there will be a music concert in kaduna on 27th,,dec,2013......artiste!!:don moen ft. Terryg......plz cum nd lets ve fun......abeg o,,i still dey invite una....jst imagine hw dat concert go be lyk...DON MOEN FT. TERRYG..ABEG MAKE UNA TRY CUM |
Onogueks: @Swtcommy whats up? didnt really replied your post the other day. sorry for that anyway.no p....it alright |
Samgreguc: U stay in kaduna?...yap dear...kaduna,,d most lively place |
Samgreguc: no wonder!...y u tlk lyk dat nw |
Nerosoft19: heard the boko haram band will also b performing live.....lol,,ure invited..free bomb blast |
wait ooo....attention plz!!!!announcement announcement!!!:.....there will be a music concert in kaduna on 27th,,dec,2013......artiste!!:don moen ft. Terryg......plz cum nd lets ve fun... |
ProfChris10: you'll cross all hurdles, what course did you put in for?mbbs |
tnx 2 all who congratulated me....tho dis is d beginning of d battle...d battle line has been drawn...all i wnt from u guys nw is ur prayers 2 be able 2 pass d second stage |
so hw do we go abt d payment of d skul fees 4 basic nd all d rest...hw much is even d skul fees |
Nerosoft19: wheeee wheeee wiii congrats boo.. Remember d journey of a thousand miles begins with a step; better buy pure water n gala if not u go faint for road....actually by God's grace....i shall cross d next stage |
Nerosoft19: check on d schls website.. But i can help u check, jes drop ur name...tnx dear,,,,,i jst checked nd i saw ma name......@ last i crossed d first stage...glory be 2 God |
Nerosoft19: home to basic admission list is outplz hw do i check if i ve been admitted |
Onogueks: @Nerosoft please dont stop the jokes. i hate Over-seriousness. i remember watching BARCA vs ACMILAN when we had biology and chemistry BASIC exam to write. my friends thought i was unserious,yet they that claim to be serious didnt really did better than me. EDUCATION IS NOT A DO OR DIE THINGbros...abeg no vex o....bcuz if u vex 2 much wetin happen 2002 wey make me dey jail till last yr,,,go repeat itself again...i take God dey beg u o |
not yet@debby...bt aspiring 2 b 1 |
stephnexi: Who go school today..i go skul o..bt i dey mamaput side dey chop.....u ft cum join me |
Nerosoft19: no.. Pls am leaving for u.. Stay. Plsssabeg o...biko |
Nerosoft19: white flag.. Pls am sowie. I wil stop posting, infact am leaving the thrend. #packing ma ghana must go # okada come carry me go okrika...lol...abeg jst cum continue wt ur babe...ma oga @ d top say make i leave..ma aunty debby say na free world....so jst have fun while i go bk 2 ma ghost mode |
lol@ma oga @ d top..sir otoks...i neva wan fight wt neuro... |
Debbylily: I understand switchommy,bt they make d thread lively wit dia joke nd am sure d dnt take it personal,sir otokx is here to answer all ur questions,dats what matters,it's a free worlddear,,nt evrywia is a free world,,well i dnt wnt 2 be seen as sumtin else,,lemme jst hide sumwia nd watch..bt let it been noted dat i made emphasis on dat point....grabs ma coke nd gala...watching...nw in ma ghost mode |
otokx: @switcommyhmmmmmmmm....it nt as if am against d fun bt it getting out of hand...imagine hw many post yestada was jst abt jesting nd d lyk...@ least,,dey cn go a facebook or whatsapp or send pm 2 each others.. |
Nerosoft19: mrs maturity. na wa o for u o..Fun node ur dictionary abi?? so u like as the thrend used to b boring abi?? Seems you dunno uniport peeps r full of life n fun.. If ur not ok wit it go n create ur on thrend n tok all about school schoool school.. or is it becoz nobody is toking to youlyk criously,,,gat no tym 2 argue..bt all i wnt is doing d ryt tin in d ryt place..nd u re doing d wrong tin in d rung place..plz we re nt kids..tink maturely |
finegirl,,samgreg...abeg make una take tym ooo..dis nt a thread 4 all dis u guys re doing.....it jst hurts me so badly wen i c a notification of a new mssg and i log in nd strt seeing all dis ur conversatn...haba it nt proper...sir otoks,plz c 2 dis,,it doesnt sound proper of us...dis is an informatn thread nt a dating//joking thread...plz lets be matured 4 once |
lyk criously,,,,u pple re annoying me o...nobody is tlking abt home 2 basic admission list...haba,,lyk personally,u pple re nt trying 4 me o....haba,make una tlk abt us nw....we jst cnt wait 2 b part of u guys...shall one luv kip us 2geda |
divydaniel: They've released sslt and basic to degree and admission list but they dnt wnt to release home to basic admission list..plz hlp me sing it again |
haba wen is d basic entrance list coming out...am so an xious |
am glad u left@ least 2 hlp me meet ma mr ryt....am so much grateful |
abeg o.make dem no resume till january.....i no wan miss xmas nd new yr chicken o... |
Ok i hav a crush on you pls can i add u on fb les relate??