₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,632 members, 8,422,936 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 06:00 AM

Toggle theme

SwitD's Posts

Nairaland ForumSwitD's ProfileSwitD's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 192 193 194 195 196 197 198 199 200 (of 236 pages)

Forum GamesRe: The Game Start With The Last Word Prt 2 by switD: 10:21pm On Jun 18, 2009
People who do evil are created by God, so that he can manifest his power thru them
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here by switD: 10:19pm On Jun 18, 2009
O come on , no prob if he calls u

That shows the spirit of care in him , Se wetin people dey call '' o se bi agba''

Nice work Bbeee, i'm always proud of u
Forum GamesRe: The Game Start With The Last Word Prt 2 by switD: 10:17pm On Jun 18, 2009
Power wey dey follow u bad no be small, How come ur post dey invisible . Damn it, dey mean u ooo
Jokes EtcRe: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by switD: 10:15pm On Jun 18, 2009
No be u show me , See i'm hungry now


Nich get ma food back oooooooooooo
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here by switD: 10:14pm On Jun 18, 2009
Oh sweetie ami

I hate it when u cry , Come on ,

Just lets leave dis thread. Beside, ur not doing dis for me or him, Ur doing it for the family ,

So come on and cheer up , now lets call him the winner

And the winner is Bbeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
Forum GamesRe: Words That End With "ing" by switD: 10:11pm On Jun 18, 2009
Vomiting
Jokes EtcRe: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by switD: 10:10pm On Jun 18, 2009
Interesting , U just made me vomit d lil food i had in my stomach
Forum GamesRe: The Game Start With The Last Word Prt 2 by switD: 10:06pm On Jun 18, 2009
Understands? Umm, i don't think ami has an issue with understanding
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 10:05pm On Jun 18, 2009
Fire ke ,
Se for fire abi on top stove ?
Forum GamesRe: The Game Start With The Last Word Prt 2 by switD: 10:04pm On Jun 18, 2009
Na or no Na, sentence na sentence, anything na him u fit take start am
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 10:02pm On Jun 18, 2009
Nich
on-to wetin be dis one na ?
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here by switD: 10:00pm On Jun 18, 2009
Amigoz , se na until i ban u comot for dis thread b4 u stop to dey post hia

Abeg leave dis one for am na, u don win one thread b4 , make him sef win dis one

ABEGGGGGGGGGGGG oooo cheesy cheesy cheesy
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 9:58pm On Jun 18, 2009
mo ku oooo ,
Be why u want make hungry kill persin na ,

Honestly, dis is totally unfair oooo
Forum GamesRe: The Game Start With The Last Word Prt 2 by switD: 9:57pm On Jun 18, 2009
Names might turn into millions of namessssssssssss, bcuz dey too much
Forum GamesRe: Kill English And Go Free! by switD: 9:55pm On Jun 18, 2009
If he was wanted me to teacheth him, I was no have choice
Forum GamesRe: The Game Start With The Last Word Prt 2 by switD: 9:54pm On Jun 18, 2009
Fisted? omo dey plenty hia oo
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 9:51pm On Jun 18, 2009
Ami , no worry

No be stove Bbee dey use na . Abi na stove ? cheesy

Bbee, dey use gas cooker oo
So in lil time now, the food go reach table
Forum GamesRe: The Game Start With The Last Word Prt 2 by switD: 9:50pm On Jun 18, 2009
Akagum na the name of person ooo
Forum GamesRe: Kill English And Go Free! by switD: 9:48pm On Jun 18, 2009
U does not even knew how to spoke simple english. Haba.
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 9:46pm On Jun 18, 2009
Easy amigoz , no let ur bodi comot smoke ooo

Sha take am easy, d food go reach us , no be only me and u , ?

So relax , ok
Bbee, ma ba ise lo jare , mo gba dun ee
Forum GamesRe: Kill English And Go Free! by switD: 9:44pm On Jun 18, 2009
Is was I asking you b4 I cameth to dis thread, or does I needed ur permission b4 i cud came hia
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 9:40pm On Jun 18, 2009
me too , same as Ami talk am

I trust u na , Olobe lo lo ko, Abi no be so ?
Forum GamesRe: Words That End With "ing" by switD: 9:39pm On Jun 18, 2009
Rolling
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 9:38pm On Jun 18, 2009
No jor , its ur turn Bbeeee

Come on
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here by switD: 9:37pm On Jun 18, 2009
I beg make una no come drag dis thread with Bbee , na him get am ,
so no wahala ur sef to post hia
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 9:36pm On Jun 18, 2009
who's cooking tonight ?
Forum GamesRe: Kill English And Go Free! by switD: 9:31pm On Jun 18, 2009
it was like am never came to a threading thread like this before was now
Forum GamesRe: Similarities & Differences ( S & D ) by switD: 9:25pm On Jun 18, 2009
S: Both serve as means transportation
D: One is bigger than the other






Female and Male
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here by switD: 9:18pm On Jun 18, 2009
o
Forum GamesRe: Words That End With "ing" by switD: 9:16pm On Jun 18, 2009
Missing something
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by switD(op): 9:14pm On Jun 18, 2009
me sef dey kampe oo , ow bodi na
Forum GamesRe: Words That End With "ing" by switD: 9:01pm On Jun 18, 2009
Updating

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 192 193 194 195 196 197 198 199 200 (of 236 pages)