SwitD's Posts
Nairaland Forum › SwitD's Profile › SwitD's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 236 pages)
Lol U don see am b4 |
Se make i talk winnnnnnnnnnnnnnnnnnnner |
Y u n go talk am 4 dia face |
biola44:OMG, Romade don runnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn ooooooooooooooooooooo ![]() |
Romade, na u born ben ? |
biola44:I knew it , I knew just a sentence would killlllllllllllllllllllllllllllllllllllll romade down ![]() Romade, Can u still handle dis ? ![]() |
romsky:No b so naaaaaaaaaa, as u yab me , na him cum make dem vex 4 u na |
Ben , what brought u hia ? |
romsky:Haaaaaaaaaaaaaaa posakosa:D most vexed one don come back . Ben-10:U sha want make romade yab u . Romade, Abeg give am one make we settle case jare |
candylips:No mind am jare, Him don run . Make we continue our own , so na where we dey ? ![]() |
Ben-10:Romade go just talk one word 4 u, u go go sleeeeeeeeeeeeeeep now |
biola44:OMG , Biolaaaaaaaaaaaaaaa don VEX . den den den den, Romade don enta am . I can only b sorry 4 u romade, cuz u asked 4 it. Biola don dey Boil ![]() |
Hell Noooooooooo, Do I luk like a Nigerian ? |
romsky:Biolaaaaaaaaaaaaa don VEX, Oya wait 4 am make him yab him own back , No run oooo Biola, No Bleep up oooo . Use money , power , strength , police , lawyer , everything , take fight am |
wot da funk |
unto wetin na ? |
romsky:Posaka no run oooo . . . . Biola no need winch liver na, I don tell u say money pass money Try yab am , weda him no go put u for cell |
candylips:I trust u na Abeg, Just push diz Aje thing commot 4 hia ![]() |
biola44:OMG, Romade See biola just showed face , and u dey dia dey fear . I'm disappointed gan niiiiiiiiiiii ![]() |
aje49ja:OMG, Sowwie |
romsky:E no sure 4 u jor, Oya try slap posaka , make u cum knw say u no b SAM not to talk of |
Can we hav a change of topic, plz ? |
Scroll back jor ![]() |
romsky:Winch mango tree ? So u don dey fear Biolaaaaaaaaaaaaaaaaa , Y u no talk wetin pass ya mouth nau ![]() See posaka don enta sef, Dat one fit kill pesin bcuz of biola ooooooooooooo. Abeg no try those men oooooooooooooo |
aje49ja:Leave us na ? ![]() I dey fyn , I miss u more |
Didn't I say it was a dream ![]() |
biola44:Biolaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa |
biola44:Thank you lorddddddddddddddddddd The money guy is hia Oya, Cum out hia romade, if u knw say e sure 4 u ? ![]() |
Sha b kiaful , dat all i know ![]() |
izeek:D guy lukz lyk him true true ooo |
OMG |
md |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 236 pages)




