SwitD's Posts
Nairaland Forum › SwitD's Profile › SwitD's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 236 pages)
wot kind of kweshun is dat ? And romade, Wot do u mean by dat? So u wudn't luv me if christ had not sed it ? |
Y u no tell am wen him dey arnd ? Y u no face Biola ? Him go use money finish u ![]() |
![]() |
B kiaful ooooooooooo ![]() |
My praya 4 u went lyk diz '' Oh lord, Please bring diz dream to reality but change the ending of the dream '' I told him to make the reality one end lyk diz Afta roki lift u up, doze winches too will fly and grab ur legs and pull u down then share ur l[b]ips and hands[/b] so u won't have means of hug'n , kizz'n or typ'n anything to my rokiatu |
Candy, wotz go'n on hia ? So u'r try'n to find another lady, abi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
biola44:Romade ![]() |
See ya mouth , U knw d kain prayer wey i pray 4 u ? ![]() |
Was i talk'n 2 u ? |
romsky:Wetin i do na ![]() |
Why shld I ? |
biola44:Biolaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa Na me win , see my own long pass ur own ![]() |
Ar u sure, Too many ppl ar cum'n in hia na |
Shebi i don pray 4 u na ![]() |
Comedian |
Ok I saw u in my dream surrounded by winches. dey were singing and dancing all ova u . One of dem said, Lets kill him sharp sharp and share his meat But out of no where, I heard a voice screaming , Candyyyyyyyyyyyyy my love, I'm coming to save you . I was like , out to be roki's voice , She came into d scene lyk a superwoman , She drew u by d left hand and lifted u up . I was lyk oh noooooooooooo, Y dey no kill diz boy na Later, roki call'd ma cell phone and told me U survived it but dey already chop ya fat candy lips . I come HAPPPPPPPPPPPPPPPPPPPPPPPY ![]() |
I raped him diz morning |
se make I tell u ? |
Beauty |
goodass:Se me ? ? ? ![]() |
Lol . I did had dream abt my wife and it was so romantic and lovely But abt u, OMG . It was so terrible dat i had to do nyt vigil 4 you ooo |
romsky:hehehehehehehe . So u sef no say ur yabbin fit make pesin go commit suicide ![]() cum een , e get diz gurl wey dem dey call pweety, to God who made me, she talk say no body fit to yab am unto any level, na him vex cum cash me say winch kain talk b dat na ![]() I go lyk make u take action , abeg . bcuz d thing dey pepper me 4 body well well |
Wotz go'n on hia ? |
romsky:I hear u ooo . diz one wey u no gree yab anybodi, se u don repent |
Assassin ![]() |
Y rude na ![]() |
kola oloye:Was I lied |
Tell u what ? |
Perfect, I had a dream abt us ![]() |
INK u stay out of lagos |
sexyLeamon:It ok honey , As long as u trust me . Jst ignore it |
who'z badass ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 236 pages)


