Tamertery's Posts
Nairaland Forum › Tamertery's Profile › Tamertery's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
Skylarenchanted: . Na im i see wan mechanic tear u slap ystrday 4 road![]() |
masterpower: We are resposible for that. We are working on revoking DSTV liscense in Nigeria because its a south african company.
|
#team turkey!!!!# choose turkey or die!!!!!!!! ![]() |
OooO jibi jibi jibi... Na virgin sh B, or na chief PRICK wey b chief on its own tear her totorial mehu mehu ![]() |
Enouwem: Yes... BT mehn... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Enouwem: That's my natural eye brows. So u ddnt dye it ![]() |
Emmaxmusic: The trend is awesome repent now the endtime is near .u bettEr accept JESUS as ur personal Lord and saviour. If I accept him nw as lord, wetin God hu u claim to b his father go cme B to me? I no c sense in havn 2 Gods o, cus, then I wunt b difrent frm IDOL worshippers wey gada plnty gods... So das d confusing thing here... Cus I c say most of wat JESUS do, if I can remember either ELIJAH or ELISHA do am too... |
Hahahahahahahah, mk una c d eye brows... U dnt hav to photo shop na... Its funny funny comments ol through... NL I hail ooo |
Clairshan!!! Or am I too l8 ![]() |
physise: buy micro sim frm mtn office..price na 1k. Na so dem tk collect ur 1k 4 free ba?? @OP jus go to mtn office tell em u wana swap ur sim with a micro sim, they wil nw gv u 2 in 1 sim, u cn pop it out to bcm micro sim nd den fix it back in to bcm nrml macro sim... U welcm |
I cme de feel bad, cus I jus finished eating |
I love you #english ![]() |
Wetin sweet me with yoruba babes.. Dem de get big NYANSH !!! Ba kai!!! Asin apart frm dem I no knw whc tribe fit gt ekebe like dem again... Maybe benue babes bt I dunno... Yoruba babes I twale 4 una in that axpect even in beauty too partially sha... Cus beauty 4 me belongs to EDO, BENUE nd EGBIRA girls... #teambigyanshedyorubababes #nobejoke |
Like seriously guys!!! U c ds fyn gurl as in complete sexiness .... And all of a sudden before u turn luk back her direction, she go start dig borehole inside her NOSE!!!! *vomits* its so fucking grose!!! or what do u say guys.... |
hurpeyeahme: Charly boy has lost it completely!!!. Ooh miss, he actually never had IT ![]() |
. Na im i see wan mechanic tear u slap ystrday 4 road

