Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 5:18pm On Nov 16, 2010 |
I dey, you? |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 5:16pm On Nov 16, 2010 |
Dear, wetin happen? |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 5:16pm On Nov 16, 2010 |
Go and kicked rocks. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 5:15pm On Nov 16, 2010 |
|
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 5:13pm On Nov 16, 2010 |
Idowuogbo: kosi much ckickenlet I'm a kokolet.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 5:09pm On Nov 16, 2010 |
Mr.Bones: [size=14pt] On other hand Tanimz wey that thing u wan give me the other day? [/size] What? Element G: ha Taz, u still dey lie, May God help u Amin, and you too. Why you go talk say I dey lie. You dey break my heart o.  |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 5:08pm On Nov 16, 2010 |
Mamalet! Wetin dey?  |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 5:06pm On Nov 16, 2010 |
I'm sorry, I doesn't speak to strangers. |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 5:05pm On Nov 16, 2010 |
Sikhism, what's yours? |
Forum Games › Re: Slap Or Kiss by tanimz(f): 5:05pm On Nov 16, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 5:02pm On Nov 16, 2010 |
Element, why you dey do me like this?  I go slaughter to kill maalu for you, you talk say you no want. Out of the misery you put me through, I see pessin for street come give am. Wetin you expect make I do?  Mr.Bones, gawa for my side jere. |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 5:00pm On Nov 16, 2010 |
^^ Who is you? |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by tanimz(f): 4:59pm On Nov 16, 2010 |
^^ I wonder.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:58pm On Nov 16, 2010 |
Element, wetin I do again nau?  Mr.Bones, I hia say na because you no get meat for body. Maybe next year.  Where that El Guapo dey sef? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) by tanimz(f): 4:52pm On Nov 16, 2010 |
^^ Hehe. . . Ese.  @OP, Her majesty.  |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 4:47pm On Nov 16, 2010 |
Thanks my dear.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:47pm On Nov 16, 2010 |
^^ You' talking ter me?  |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 4:46pm On Nov 16, 2010 |
Es-squeeze me? Where did you came from? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) by tanimz(f): 4:43pm On Nov 16, 2010 |
Hello kokolet.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:42pm On Nov 16, 2010 |
Mr.Bones, so you still dey alive?  Element, wetin nau? I dey beg you beg you yester-night make you collect am, but you no gree. Now you come dey halla me. Liff me abeg.  |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 4:41pm On Nov 16, 2010 |
^^ Babanla ode ni e.
Olori bi ti obo. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) by tanimz(f): 4:39pm On Nov 16, 2010 |
Mamalet.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:38pm On Nov 16, 2010 |
I don give pessin. |
Jokes Etc › Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 4:38pm On Nov 16, 2010 |
^^ Do I know you? |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 4:37pm On Nov 16, 2010 |
^^ Wetin you dey do behind am?  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:35pm On Nov 16, 2010 |
^^ Hello, I tell you say I wan send am but you talk say you no want. I don give pessin for street.  |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by tanimz(f): 4:33pm On Nov 16, 2010 |
Mobinga: I'm beginning to doubt your feminism. Cause normal women wouldn't hate on Papa Go look for your playmate elsewhere.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:31pm On Nov 16, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: My Landlord Wife: by tanimz(f): 3:11am On Nov 16, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 3:06am On Nov 16, 2010 |
Thanks. But I is will stop over once in a while to see what has gone on.  |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 2:59am On Nov 16, 2010 |
Worry not yourself about that.  |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by tanimz(f): 2:56am On Nov 16, 2010 |
^^ I submit application already. They accept me today! I just get my letter in the mail.  |