Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 6:27pm On Nov 18, 2010 |
No mind am.  |
Jokes Etc › Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 6:27pm On Nov 18, 2010 |
Studio CFR: Dat janitor? Mtchew Talk of better person abeg Studio, I gbadun you jare!  Idowuogbo: ^wetin dey do u , u 2 like forming , d guy press agbada come 4 u , u dey do yanga shey na wen fulani come wiv proposal wey he no brush teeth na hin u go gree Why you dey fall my hands like this na? You want make I go to dinner with pessin wey no sabi speak proper English? I expected better from you.  |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by tanimz(f): 6:25pm On Nov 18, 2010 |
Studio CFR: @Tanimz Wetin i talk wrong dia Sey element na yo husband? No judge go sentence me cuz of dat na What god has joined together, let no man put assunder. Fimile And who tell you say Element be my husband? |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 6:24pm On Nov 18, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 6:17pm On Nov 18, 2010 |
^^ Abeg, wake up. Idowuogbo: na wah oo , my aburo wan go chop dinner 4 dubai , very soon are lunch wud b in Gabon cheii tz 1-0, u adoyuken dat guy oo You dey mind am? Some people just like to dey fool themselves. |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:16pm On Nov 18, 2010 |
And you dey follow me derail. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 6:15pm On Nov 18, 2010 |
Shior. |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by tanimz(f): 6:15pm On Nov 18, 2010 |
Studio CFR: @element Tanimz na your wife Since u no know how to make her happy, i wan teach u small I don read her finish I know when she wan make peace and when she wan pop annoyance Why you just like to dey mess things up like this? After I don consider you as a better pessin, you just had to use this to spoil it.  |
Jokes Etc › Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 6:09pm On Nov 18, 2010 |
bashy_demy: Sure i eat what i like i dont eat what o see baby how about you? and if i not i can take you out to Dinner in Dubai i can easily afford that and wont take time for your visa, are you ready? yes or no before i change my mind Instead of taking me to a dinner in Dubai. You can spend the money on evening classes for adults. Your grammar is incomprehendable.  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) by tanimz(f): 6:05pm On Nov 18, 2010 |
My egbon toh sure.  |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:05pm On Nov 18, 2010 |
Tell that to your self. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 6:04pm On Nov 18, 2010 |
Ahh. . .Pele, tomorrow na Friday.  |
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 6:04pm On Nov 18, 2010 |
bashy_demy: Do i like person wey dem swear for? Na me you dey ask? But e possible sha.  |
Jokes Etc › Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 6:02pm On Nov 18, 2010 |
I hope you aren't referring to me. |
Jokes Etc › Re: How I Go Come Do Am by tanimz(f): 6:02pm On Nov 18, 2010 |
I must agree with Efe.
If you know you can't afford to get her what she wants. Get her what you can afford. But if you really want to get it for her wait until you have the money. There is no point in going out of the way to please her.
Goodluck. |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by tanimz(f): 5:58pm On Nov 18, 2010 |
I swear Sledge make sense die. |
Jokes Etc › Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 5:57pm On Nov 18, 2010 |
Xiana, in your own interest ignore them. They have nothing better to offer.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 5:55pm On Nov 18, 2010 |
Nothing dear. Ki lon sele?  |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by tanimz(f): 5:54pm On Nov 18, 2010 |
Studio CFR: To me,
Tanimz is a young, fun, crazy girl and loves to have a good time in life." She's really pushing herself towards her dreams! Because let's face it, if you don't push yourself you're not gonna get anywhere. Her ambition in life is to reach the top and hopefully one day she will get there. Hhmm And no be wetin i come talk for nland be dis oh. *smiles* Aww. . . Studio, thanks! That's really sweet and kind of you.  Element, abeg ignore that Mr.Bones.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 5:46pm On Nov 18, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Office Happenings by tanimz(f): 3:42pm On Nov 18, 2010 |
Question.
I talk am say you be bonga fish. Mschew, boring ko, monotonous ni. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:41pm On Nov 18, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 3:40pm On Nov 18, 2010 |
Bashy demy, the first quote (which you couldn't even quote well) was for you.
Dem swear for you, yes or no? |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by tanimz(f): 3:38pm On Nov 18, 2010 |
Dude, you are very correct, I haven't had lunch 'cos it's not lunch time yet. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:37pm On Nov 18, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 3:36pm On Nov 18, 2010 |
Bashy Demy, you don chop since Tuesday?  |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by tanimz(f): 3:35pm On Nov 18, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:34pm On Nov 18, 2010 |
You well so?
Na so dem dey greet pessin for ya village? |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 3:31pm On Nov 18, 2010 |
Studio, no be you I dey talk to. Tatafo oshi.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:30pm On Nov 18, 2010 |
Mr.Bones, is the word "respect" in your vocabulary at all?  |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by tanimz(f): 1:40am On Nov 18, 2010 |
Ode oshi.  |
Jokes Etc › Re: Jokes Bureau by tanimz(f): 1:40am On Nov 18, 2010 |
Hehe. . . Idowu, mo grab pa. But ko need.  |