Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 3:13am On Oct 15, 2010 |
Good, good, good. You get good memory. If you go school again, I trust say na first class you go take graduate.  Which kind job you dey find? E get some kind jobs wey require Ph.D already sef. Studio and Efe dey o. . . E don tey wey I see Blacksta, e be like say he don fashi our side. It's good to have you back though!  |
Forum Games › Re: *.*.*.Which Celebrity Does The Nairalander Above You Represent?*.*.*. by tanimz(f): 3:09am On Oct 15, 2010 |
Shaq. |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 3:06am On Oct 15, 2010 |
^^ Mutated cow. |
Forum Games › Re: *.*.*.Which Celebrity Does The Nairalander Above You Represent?*.*.*. by tanimz(f): 3:05am On Oct 15, 2010 |
Teeto Ceemos. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 3:04am On Oct 15, 2010 |
Aww. . . Don't worry, God is in control. You talk say you no get job, the shrine business nko? Wetin happen to am? Ol' boy, me sef miss you plenty. You know say you still owe me some jokes.  |
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 3:02am On Oct 15, 2010 |
Wetin happen between una two?BTW, it's not Chamotex that bans. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 3:00am On Oct 15, 2010 |
Thanks.  |
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 2:58am On Oct 15, 2010 |
Why you no wan stay here? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 2:56am On Oct 15, 2010 |
^^ I'm alright. Thanks for the concern.  @OJ, Mister man how life?  |
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 2:54am On Oct 15, 2010 |
OJ!! Where you been hide your body since?  @OP Yes oo! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 2:53am On Oct 15, 2010 |
Wetin you dey wait for? You be jigolo ni? Anyway, you fit laugh but your teeth-shining dey creepy.  |
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 2:51am On Oct 15, 2010 |
Nothing.
@OP NO. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 2:50am On Oct 15, 2010 |
Na wa o. . .You and this your teeth sef.  Shey na the heat dey cause this your teeth-shining? |
Forum Games › Re: *.*.*.Which Celebrity Does The Nairalander Above You Represent?*.*.*. by tanimz(f): 2:48am On Oct 15, 2010 |
Emeka Ike. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 2:44am On Oct 15, 2010 |
Why you come dey shine teeth?  NYC is wet jare, how Somalia?  |
Forum Games › Re: *.*.*.Which Celebrity Does The Nairalander Above You Represent?*.*.*. by tanimz(f): 2:42am On Oct 15, 2010 |
Seal. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 2:40am On Oct 15, 2010 |
Whose elder? You must be dreaming.  How life jare? |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 2:37am On Oct 15, 2010 |
Efe, this one no be gossip oo. Why is there nothing to tell?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 2:35am On Oct 15, 2010 |
You can't greet abi?  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Members Stop Hating by tanimz(f): 2:34am On Oct 15, 2010 |
And look at who is talking.  Have you forgotten that we live in different time zones? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 2:33am On Oct 15, 2010 |
|
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 2:32am On Oct 15, 2010 |
Nope.  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Members Stop Hating by tanimz(f): 1:09am On Oct 15, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Members Stop Hating by tanimz(f): 1:04am On Oct 15, 2010 |
Not to me. |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 12:59am On Oct 15, 2010 |
I'm fine.  You didn't tell me of the new development between yourself and Vic. Wetin happen?  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 12:55am On Oct 15, 2010 |
Vic2k3: [size=14pt] U shud be sleeping now. Don't u fink? Its bed time girl [/size] Bed time ke? When I'm just warming up.  Efe darling, I'm good jare. How are you?  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Members Stop Hating by tanimz(f): 12:54am On Oct 15, 2010 |
Vic2k3: [size=14pt] so where were u tru out the day? Cos your friend lucy came searching so that not an alibi so whats the excuse now? [/size] Who is Lucy  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 12:51am On Oct 15, 2010 |
Vic, I swear you no well at all. Element did not toast/fry me. He never said anything to me about such. I swear you have a very wild imagination.  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 6:40pm On Oct 14, 2010 |
Idowuogbo: @tanism
if i no greet u no fit greeet tseew , besides wen me and u become mate wey i suppose dey greet u na wah bcus u sef dey begin drink miranda instead of zobo u tink sey your level don high , hmm wonders shal never end Shey e no good as I don dey drink Miranda?  Oya, how maket? Happy now?  Vic2k3: [size=14pt] tanniny which question? U know i don dey old ni [/size] When you told Omolola1 that I was- well you know what you told her.  I asked how i got you confused. |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 6:33pm On Oct 14, 2010 |
^^ You don't need to shout jo, you be crase man? Answer my question jore.  Element, I hope all is well? |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 6:26pm On Oct 14, 2010 |
Vic2k3: [size=14pt] Lol @hot cake. Yes shes curvey, busty and all that. But she can't confuse me with it [/size] How I take confuse you? You want make Efe be-head me?  @Idowu, mshew you still no fit greet? |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 6:24pm On Oct 14, 2010 |
Omolola1: Hi Tanimz, heard u are hot cake here, hehehehe LOL, who told you that?  Vic2k3: [size=14pt] Tanniny u no dey see 190 wif his colt army special pistol trying to fry ma as s over precious lola [/size] I no know 190 o. . . Shey Omolola1 be im wife? Element G: @tanimz wats up girl?  Nothing much, longest time. How market?  |