₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,857 members, 8,428,385 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 11:08 AM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 273 274 275 276 277 278 279 280 281 (of 420 pages)

Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:34pm On Aug 15, 2010
Element G:
common i wasnt daft, i read dat quite well grin grin grin
I never said you were daft. Read my reply again.

You said, and I quote:

Element G:
na u talk am now, ok tell me d name of one female for dis world wey no dey do tatafo
And I replied:

tanimz:
Just to name a few:

tanimz

Efe.
Do you understand now?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:30pm On Aug 15, 2010
Efemena_xy:
T_baby, I know

esp. with the likes of Lysaa doing their disappearing act. . .

Some interesting stuff did happen on this thread earlier - I mean guys attacking themselves

hehehe - you could almost touch the testosterone in the air!! cheesy cheesy cheesy
I remember those days. **Reminiscing** I wonder where D1kelevra is.

I miss all them peeps.cry cry
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:24pm On Aug 15, 2010
^^ Wetin enter ya eye?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:23pm On Aug 15, 2010
Efe, missed you more Sugar! kiss kiss

I don't go to church. This section just dey unnecessarily boring today.
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:19pm On Aug 15, 2010
You said, and I quote:

Element G:
na u talk am now, ok tell me d name of one female for dis world wey no dey do tatafo
And I replied:

tanimz:
Just to name a few:

tanimz

Efe.
Grab now?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:15pm On Aug 15, 2010
Efe, where but here!
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:09pm On Aug 15, 2010
^^ Efe, you no see my question?
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:07pm On Aug 15, 2010
^^ No be Efe talk, na me talk am.
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:05pm On Aug 15, 2010
Element G:
na u talk am now, ok tell me d name of one female for dis world wey no dey do tatafo
Just to name a few:

tanimz

Efe.

Vic2k3:
Wetin b tatafao. e don 2 much 4 ya baby mouth
huh huh
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:03pm On Aug 15, 2010
Efe, what's going on?
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 7:54pm On Aug 15, 2010
^^ First class tatafo.
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 7:48pm On Aug 15, 2010
Nothing, I just dey greet you. smiley
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by tanimz(f): 7:46pm On Aug 15, 2010
Great work girl! wink
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 7:40pm On Aug 15, 2010
I dey jare. How Sunday? cool
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 7:39pm On Aug 15, 2010
You embarrass me at times. What do you mean by 21+? Do I look like a kid to you? sad
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 7:37pm On Aug 15, 2010
sledge406:
Shout to be heard

Beta still stand on that chair so dey can see u
At least you acknowledged my presence. smiley
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 7:34pm On Aug 15, 2010
blacksta:
there u r are babes - what happening anyway
Hey sweety. kiss kiss kiss

Efemena_xy:
Tanimz - stay here. . .Stay!!

and don't leave this thread (again)

Oya blacksta - make you grab am tightly around the waist - even give am proper kiss

anything - just to keep her by your side jor

I wan waka (alone). . . grin grin grin
Madam the Madam! I trust you. wink wink
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 7:31pm On Aug 15, 2010
**Clears throat**

tanimz:
Hello everyone. cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 6:41pm On Aug 15, 2010
Hello everyone. cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 1:27am On Aug 15, 2010
Efe, it had better not! sad

Pharoh:
You no wetin dem dey call kpara so? grin . . Abeg no let me laugh in Japanese

Kurukere waka
means doing secretive, strange and dodgy stuffs lol. tongue
Na why you wan come insult me? angry angry

I hear you, sha do am well. tongue tongue
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 1:12am On Aug 15, 2010
blacksta:
haba - ehnee n - u dey yab me abi grin
Far from it, I just asked you to go through the thread-simples. smiley smiley
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 1:07am On Aug 15, 2010
^^ I'm here, I thought you wanted to entertain us. undecided undecided

Efe, it's not my bedtime. I'm a big girl, you know. cool cool cool

Oya, answer me!
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 1:05am On Aug 15, 2010
Efemena_xy:
Take Tanimz cool

She's neither forbidden nor free. . . tongue
Efe! You wan dash me off to Pharoh! embarassed embarassed

Why? cry cry cry
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 1:04am On Aug 15, 2010
Pharoh:
@Tanimz cool

My only sista, i dey alright jare . . . how your side dey go?

I know say u dey kpara for me small . . . my small leg do some kurukera waka this week. cheesy
My side dey dia jare. . .

Me? Kpara for you? Sleep don dey catch you abi? tongue tongue

I no understand the bolded oo. . You do wetin this week huh huh huh
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 12:58am On Aug 15, 2010
blacksta:
Abeg gist me - what did u discover - The whole yoke section don turn to love section
Go through the thread yourself. tongue tongue

Vic2k3:
U shudn't b blushing. Anyway shez a fellow gal.she suppose understand sha. Tanimz whats up?
I suppose dey ask you that question this one you don lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed Efe. grin grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 12:55am On Aug 15, 2010
^^ Bros, how far? cool cool

Efe, I like that. wink wink
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 12:53am On Aug 15, 2010
Efemena_xy:
Wahali!! Babes your apoko strong pass my own!! lipsrsealed lipsrsealed

shebi u be wan use Efe take entertain u dis night?? grin

**I will not rise to the temptation of Tanimz's prodding. . .**

cheesy cheesy cheesy cheesy
Hehe, before nko? Wetin I for take use for entertainment? grin grin

Give me gist jo! Oya, answer my qweshun now!
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 12:51am On Aug 15, 2010
^^ You know you can't keep anything hidden from me. undecided
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 12:42am On Aug 15, 2010
shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 12:27am On Aug 15, 2010
So does that mean there would be another night stand? wink
Jokes EtcRe: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 12:24am On Aug 15, 2010
^^ I love your spirit! That's the way to go! tongue tongue wink wink
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 12:13am On Aug 15, 2010
^^ Sounds like blabbing to me. undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 273 274 275 276 277 278 279 280 281 (of 420 pages)