₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,020 members, 8,515,045 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 11:00 PM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 420 pages)

Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 12:06am On Aug 15, 2010
You don't need to be sad. Just accept your fate and move on. tongue
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 12:04am On Aug 15, 2010
Vic2k3:
**grabs a nearby seat**say whats on mind
No let that ya head swell oo! grin grin

Idowuogbo:
@tasi
madam na u biko
i like d way u jus take style accomodate all dis your fans
it mean say your apoti eru , na correct grin grin grin
Na your footsteps I dey follow na. cheesy
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 11:58pm On Aug 14, 2010
It's the truth dear.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 11:57pm On Aug 14, 2010
^^

Abeg, go siddon for one place. angry

[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6574920#msg6574920 date=1281826347]Lol!

okay babes - no sweat. . .

but you were curious though - admit it tongue[/quote]I must admit- a lil' bit, just a lil' bit.
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 11:55pm On Aug 14, 2010
Efe, he's still interested in you. cheesy
Forum Games › Re: The Last Person To Post Here Wins! by tanimz(f): 11:52pm On Aug 14, 2010
blacksta:
who dash - na me be winner
Says who? angry
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 11:50pm On Aug 14, 2010
Efe, I no want. He doesn't look like he's worth it, I'm going with my instincts.
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 11:44pm On Aug 14, 2010
^^ I no do anything abeg. The guy be sickler-confirm. undecided

See your mouth like kiss of life. tongue tongue
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 11:38pm On Aug 14, 2010
^^ I don't do left-overs.

I dey follow you move unto greener pastures. cool
Forum Games › Re: The Last Person To Post Here Wins! by tanimz(f): 11:35pm On Aug 14, 2010
cool cool
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 11:31pm On Aug 14, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=492909.msg6574779#msg6574779 date=1281824629]Anyway, if it's any consolation - you can have him now. . .

I've finished with him - it was just a 1-night-stand tongue tongue tongue

Not going back there again wink[/quote]So you're saying he's not worth it? undecided undecided

Well, if it's any consolation- I don't want him.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 11:27pm On Aug 14, 2010
Efe, you sure sey this Vick guy dey okay?

[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6574762#msg6574762 date=1281824347]Really? - well that doesn't stop him from panting after you. . . wink

Or Blacksta trying his luck with you . . . lipsrsealed

Or Vick lusting after you. . . tongue

Tell me - what's your secret girl??

I sure could so with some of that merecine. . . cheesy cheesy cheesy[/quote]You are one naughty girl! cheesy

You wan tell me say you no get toaster?
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 11:18pm On Aug 14, 2010
Me? He must be mistaken!
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 11:16pm On Aug 14, 2010
**Unfortunately, she doesn't**

Try harder next time.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 11:11pm On Aug 14, 2010
Tatafo, any contributions?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 11:08pm On Aug 14, 2010
You are very wrong, Studio is not mine- he was never mine. smiley
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 11:06pm On Aug 14, 2010
^^ grin grin
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 11:04pm On Aug 14, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6574135#msg6574135 date=1281816759]Babes refresh my memory - wetin be the question againhuh[/quote]The question:
tanimz:
How is Studio? Abi you don find another man? tongue tongue
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 9:04pm On Aug 14, 2010
Very fine, thanks for the concern. cheesy
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 9:03pm On Aug 14, 2010
Idowuogbo:
@tanisha
omo life don dey begin sweet ,my sickness don go
family are cul evry1 dey wella. and lastly body stand kankaraka grin grin
We thank the good Lord. cheesy cheesy

Your NL husbands nko?

[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6574067#msg6574067 date=1281815993]I think we both know that Studio belongs to you - 'tis obvious. . .[/quote]No mind that one jare. Oya answer my question. wink
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:59pm On Aug 14, 2010
You go wait tire.
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 8:55pm On Aug 14, 2010
huh huh
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:51pm On Aug 14, 2010
How is Studio? Abi you don find another man? tongue tongue
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 8:49pm On Aug 14, 2010
Your estranged iyawo ni bo?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:48pm On Aug 14, 2010
^^ Hehe grin grin grin

I don hear you. smiley
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:45pm On Aug 14, 2010
There is a reason I said reasons best known to me. Nuff said.
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 8:43pm On Aug 14, 2010
Question.
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:41pm On Aug 14, 2010
If not for reasons best known to me, I would have insulted the life out of you.

I hold my peace.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:37pm On Aug 14, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6573869#msg6573869 date=1281813773]My dear gist nor dey o!

Come, you don finally settle with your nland husband Mr Black?? wink[/quote]Chai, why today come dey boring like this? undecided undecided

You wan make we settle? I dey wait your opinion. wink

Idowuogbo:
@tanisha
americano , cant u greet
irumole fire your yansh angry smiley I loff you plenty kiss kiss kiss
Iya agba! No vex. kiss kiss kiss

How body? Family? Life? smiley
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:28pm On Aug 14, 2010
Vic2k3:
Tamizna don't b economical wit your praises abi economical meltdown don reach praise side? :d
I dont understand a single thing up there. undecided undecided

BTW, that's not how you spell my name.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 8:19pm On Aug 14, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6573793#msg6573793 date=1281812858]Hello Tanimz - how you dey now? smiley[/quote]I dey jare. Any gist?
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by tanimz(f): 8:04pm On Aug 14, 2010
You try sha. undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 420 pages)