Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 420 pages)
Studio CFR:Who be that ![]() |
You and Sylve be "partners"? ![]() |
Which one concern D1 for talk now? ![]() |
Shuoo!! You don vex already? ![]() |
Okay oo, I hia you. ![]() I dey here oo, I no dey post that frequently anymore, NL just dey dry day by day. ![]() Wia your body for dey before? Mgbeke Jnr. ![]() No be Nykee Shneekers you dey call am? ![]() |
Studio CFR:Your dear ni bo? Im fine jo, you talk say you busy, busy doing what? ![]() dani1luv:See pessin wey dey claim wetin no be im own. ![]() |
Wetin do my mouth? ![]() Where you go since sef? How you go forget? "Nykee shneakers" ![]() Im fine jo. How borry? ![]() |
Studio, So you know about Nike Sneakers? ![]() |
Studio CFR: ![]() sylve11: ![]() |
Studio CFR:Look who's talking ![]() |
^^ Wia you go? |
Yesterday pray for your mom |
Last night wldy eat brunch |
This morning wldy |
lysaa, you dey find trouble. ![]() |
Never been to Ukraine wldy? |
This morning wldy watch an emotional film |
I don't eat my hand, I'm not a kid wldy see a loved one |
A week ago You? |
I've never hugged you wldy think of marriage |
When I was 15 ![]() wldy cry |
Last night wldy travel |
Never wldy think about dying |
2 nights ago. wldy go to a library? |
Been ages, although we speak through the phone. Wldy eat fufu |
Say 'hi' back to |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 420 pages)

