Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 299 300 301 302 303 304 305 306 307 (of 420 pages)
I send you? ![]() Abeg you get room, go sleep. Mschew ![]() |
Amigoz:You still remember ma hot cocoa?! ![]() Of course yes, I am at your service. When is your "2nite"? I mean your time zone, so I can know when to make you a refreshing glass of tanimz hot-choco ™ |
Kunbee! Wazzup? ![]() |
Norrin. |
He's not important? Please explain! I been think say all mods. be important someborry for NL |
Amigoooooooooooooooooooooooooooooooooooozzzzzzzzzzzzzzz!!!!! ![]() I am fine, finer now that I've seen you!! ![]() Long time, no talk. How is you ![]() |
Mr. "LOL" I trust say you no go forget. ![]() Wia that Dani sef? ![]() |
![]() |
Know |
Dyt, I support you! ![]() |
You dey mind am? ![]() |
Joblessness at its peak. ![]() |
![]() |
Una no well! ![]() |
![]() |
^^ Wetin do ya eyes? ![]() dani1luv:FYI, I don't misyarn. ![]() dani1luv:What nonsense are you talking about? ![]() |
dani1luv: This one you just dey tackle me unnecessarily, you see me for ya dream? ![]() Studio CFR:E be like say pessin don forget Nykee Shneekers ![]() |
Flexystar, How far jo? |
dani1luv:I can see that you are not alright. ![]() A visit to yaba-left is all you need. ![]() Studio CFR:Good ![]() |
Me? Mischief? I know say una don miss me, but e no mean say make una dey tackle me unnecessarily. ![]() |
No mind am jare ![]() Hope say you never give am money? ![]() |
Are you talking to me ![]() |
Papine no well. ![]() |
You well so? ![]() |
^^ Good job ![]() |
Dani, since when did you become the Landlord ![]() Abeg no claim wetin no be ya own. ![]() I hope some people have not paid their rent to him. ![]() Fraud in its highest form! ![]() |
Shior ![]() |
Else ![]() |
Look at who is talking ![]() Mr. Derailer himself. Mschew ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 299 300 301 302 303 304 305 306 307 (of 420 pages)
. . . .in a good way of course 
