Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 363 364 365 366 367 368 369 370 371 (of 420 pages)
I talk say you no repent? Abeg, don't let me start with you on this beautiful day. |
Speeding- Omarion |
iSlap |
E ma gba mi oh! I no even wan marry you before sef ![]() |
Ah, Studio, you won't kill me with laff ![]() |
Nicest ni bo?? Mchew, efritins jare. |
Im not like that na, I just need money to buy clothes, shoes and make my hair. Thats not too much is it? @OP NO, he won't give me money. |
Manual killing |
Wallahi, he likes wahala |
Maybe, ![]() |
Who you dey call Mrs. Studio? You wan make I start again abi? |
Mr. Studio? Me? Your baby? Im lost ![]() |
deneut:He too like wahala ![]() @Op Efiritin as usual ![]() |
For your mind, you dey yab mi now. Ive added you on YIM, I have to go to bed now, be back with my reply in 6 hours ![]() |
Me? Tire ke? You wan woze me? E be like say you need slap this morning abi? |
How? You wan make I start to dey yab you? |
As usual, norrin |
Im just trying to be nice. . . ![]() |
New day ![]() |
Norrin- he's pureminded. |
So which category was I in? ![]() |
Thank God you know say you get mouth!! ![]() You talk say I no sabi yab, no be you dey use style excuse yourself? ![]() |
Ololufe- Wande Coal |
Which brother are you talking about? Its a new day, and Im not in the mood to yab you. maybe later in the day. ![]() |
LOL. . . I stay up late on weekends, and Im on break too so there's no wahala. ![]() |
North America |
Im not a christian, and besides its 3am over here ![]() |
Who you for blame before? |
LOL. . . So you actually go to church!! Wonders shall never end! Sha add me whenever you are online |
But you no dey online. |
Okay, mister Studio, make I add you now. ![]() |
kiss |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 363 364 365 366 367 368 369 370 371 (of 420 pages)