Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 367 368 369 370 371 372 373 374 375 (of 420 pages)
^^ Abi? Studio, see as your stupidity dey shine. Na you I dey talk to? See this foolish amebo oh! |
Mannylex:No. . . 60(Me)- 40(you) ![]() The distinction is very obvious ![]() |
lysaa:Trust me na ![]() See you later sweetie Mister Studio, I no get bouncers oh. . .the good Lord is protecting me, I don't need any human protection. ![]() |
Studio, why is your voice shaking? tanims? Na so dem dey talk my name? E be like say dani don instill fear inside your body. Don't worry. Dani is harmless ![]() |
lap- dancer |
efiritins ![]() |
Mannylex:Chess master ni bo? When im still alive. |
So in other words, you are scared? ![]() |
You got a new one? You didnt tell me |
lysaa:No mind Studio jare, e dey form levels with people wey big pass am. ![]() |
^^ ![]() |
^^ ![]() No need to run ![]() |
Dani, come answer Studio ![]() |
r231:What is your problem sef? I said no, na by force? @OP He's not gay, so yes!! ![]() |
Where you dey run go, you dey fear ni? ![]() |
^^ ![]() studio43:Which wahala? This is just the beginning ![]() |
^^ Commot jare, I wan play chess ![]() |
dani1luv:No mind am!! studio43: ![]() Don't be deceived, no one has your time. They are only telling you the plain and simple truth. |
D1KeleVra:On point!! ![]() |
Studio, you are not making any sense abeg. Just go siddon for one place. |
r231:Ah- ahn, shebi Kunbee has answered already. |
Shetox (Im not sure of its spelling ) |
Nothing, how is your wife and the kids? |
Huhh ![]() |
r231:Think about wetin? I already said no @OP Yes |
Norrin |
^^ I nor no for am ![]() |
Who u dey call midget and dropout? Hope say no be my Dikele ![]() Where is Dikele sef? ![]() |
^^ You just dey know ni? Studio don dey suffer, e don tey!! ![]() |
Kill |
Hell NO! |
hullo? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 367 368 369 370 371 372 373 374 375 (of 420 pages)


