Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 373 374 375 376 377 378 379 380 381 (of 420 pages)
Na your Oga's services I dey talk, who dey follow driver talk? Abeg mind your business |
v3:Yes!! And Nicolas Sarkozy is officiating |
Straight to the electric chair!! |
Your oga don come back ni? ![]() Tell am say make im wait small for my house girl to come with the cheque. You dont need to move the SUV now ![]() |
Its so true!! We're getting married the day after the day after next tomorrow ![]() |
Oh wow, I guess a gas chamber would do ![]() |
When did she? |
When did she? |
I soji before na ![]() |
Wetin u dey talk? |
v3:Im not on YIM |
Ok, could you like shut the Bleep up. Just because you are a miss- independent doesn't mean you can talk to people anyhow. |
Studio, you well so? |
Nope, I dont do ashewos ![]() |
^^ What nonsense are you ranting about ![]() Tse- tse fly don bite you again abi ![]() |
Ok, me's not at school right now ![]() I wont get on YIM, I promise |
Which minister be that? Minister for Aproko services abi ![]() Which hand u wan take carry padlock to lock me? That your 2 finger- hand? ![]() Abeg no try me ohh. . . |
Kill ohh. . . |
v3:Is that a lie? Me's at school ![]() |
I use fear tone talk am? Why una dey fall pessin hands like dis sef? ![]() |
Starting with you |
lbotus:Fear wetin? U? U must be in cloud 9 ![]() |
Studio, Who call you for hia? Why u no dey mind your business sef Abeg go sleep before I leash my hounds on you . . . |
v3:Me too, where are you? |
![]() |
No be u start am? ![]() |
Hmm. . . Probably Chris attoh |
Teaser- Usher ft. Nicki Minaj |
Kidnap, then kill |
Okay. . . Maybe I will . . . |
No, I dont do polygamists ![]() |
Grape too hard na, u for talk over- ripe pawpaw. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 373 374 375 376 377 378 379 380 381 (of 420 pages)